@verydarkman_tiktok: 20days after mohbad kpai,HOW DID YOU KNOW THAT THIS IS HOW IT WILL END?

VDM
VDM
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 27 July 2025 10:19:13 GMT
422338
54363
5368
2195

Music

Download

Comments

ayinkeolamhide
꧁𝐀𝐲𝐢𝐧𝐤𝐞ꨄ𝐨𝐥𝐚𝐦𝐢𝐝𝐞༆꧂ :
If na mohbad matter Dey carry you come vdm page oya mark your attendance 😹😹
2025-07-27 12:16:06
401
kelvincanada1
Kelvin🌴 :
Future billionaire liked my comment
2025-07-27 11:19:40
72
dannychase_
😈😳 D𝓐几几𝔂 ℃𝔥ᵃ𝕊€ ⛵♝ :
Vdm 🙏 line Dey cry 🥵,omo see cookins by vdm ,see as dem Dey predict 😹eii I fear naija my country
2025-08-02 05:30:02
0
a.kash08
A kash :
Mark attendance before you leave oooo
2025-07-27 10:26:13
1806
joyce0179
Joyce🥰🌹 :
Mohbad go Dey smile as VDM Dey handle him matter🥺
2025-07-27 10:39:12
2089
lva.ross
lva ross :
Vdm ❌fbi✅
2025-07-27 11:32:44
575
chiboy_efe07
Chiboyefe🐍📿🤬🤸🥷 :
see dey kin group wey celebrity create i just dey imagine how politicians group go be omo 😂😭😂🤝
2025-07-27 10:36:34
980
thebigsol
Thebigsol :
MAKE DAVIDO WATCH WHO E DE CALL FRIENDS SHA
2025-07-27 10:22:52
1071
surest048
Surest :
ok nah I know how you get info about the group. indeed you intelligent chairman
2025-08-02 00:46:17
0
only1_rutiano
June 19♊️💕 :
This mohbad case come b like Indian movie
2025-07-27 11:03:00
886
yusluvtee
YUSLUV TEE :
I don follow sam Larry back 😂❤️
2025-07-27 11:23:34
553
sarahannablle0
sarahannablle0 :
Iyabo ojo I dey Suprise waitin concern you with music industry 😭😭😭😭
2025-07-27 10:59:25
755
calzfund1
🌔Čälžfûñd🌖 :
Starting from today make I go Download NAIRA MARLEY MUSIC BACK SINCE 2023
2025-07-27 12:11:46
58
sneeznation
sneeznation :
If you day observe this page every minute gather here
2025-07-27 10:25:25
2721
queenmary326
Queen’s cakes 🎂 and more ❣️💍 :
VDM burst my brain 😭😭😌
2025-07-27 11:18:06
114
ijobadesktopinterior
Ijoba Desktopinterio :
Who notices say na Mohbad enter inside VDM ?
2025-07-27 12:17:34
73
nobodys.ex42
Godswill Uket Owan :
abii make we visit aloma dmw account?? all make we wait small?
2025-07-27 10:48:52
326
one.pluto.boi
ONE PLUTO BOI🤑💱 :
For God so love Nigeria that he give us.....what???
2025-07-27 10:38:29
162
deambassador3
De Ambassador @Matchmaker :
If u haven't slept in the hospital from January till now, use 1 minute to thank God🥰
2025-07-27 11:09:49
753
homa_suzzy
Homa_Suzzy :
If I watch small, I go pause drink water 😂😂😂❤️the gist kakaraka 💪 😂😂😂
2025-07-27 13:24:37
191
lupez__dc
Lupez🌴🦅 :
Iyabo Ojo dey use chat GPT dey post big big grammar 😂😂
2025-07-27 10:47:57
956
neverfallinloveagain01
ÀLÀBÍ ⚛️⚛️ :
Here we go in fabrizo words 😂
2025-07-27 10:24:50
27
bwoiii_aj
AJ 🌴💫 :
20M VDM MEAN THIS MATTER
2025-07-27 10:57:52
79
zalewskiofficial74
Don Berry :
For my observation now , I guess VDM has already know who Kpai Mohbad but he want still Dey follow his guide
2025-07-27 11:43:20
112
benforddigitek
Benford DigiTek :
nothing much dy this episode nothing really incriminating here
2025-07-27 11:44:30
10
To see more videos from user @verydarkman_tiktok, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About