@highb.247:

IBRAHIM💀🃏
IBRAHIM💀🃏
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 27 July 2025 11:26:00 GMT
297270
46180
335
632

Music

Download

Comments

ifexoxo05
ifexoxo05 :
I need better preeq😔
2025-07-27 21:12:49
19
favourbaby33327
favourbaby33327 :
I need a boyfriend 💔💔
2025-07-28 21:58:31
1
the_nun_first_wife
🦋Daddyz_gyal🖤 :
You don dey enter my fyp too much nahh
2025-07-29 20:08:17
0
emmahtrendsblog
Emmah trends blog :
MR IBRO REPLY ME 😂💔
2025-07-27 11:32:55
218
omotoshotolulope8
MasterTee❤️👑 :
Lighter go cost now 🥹
2025-07-27 18:38:07
1
nature_5_5
🎵🅰️⛏️🧲®️📧 :
See you I know say you go look pass my comment well God bless us when never blow 😂😂😂😂
2025-07-27 13:47:10
12
ewatomhi_00
Naughty girl 🤤💦 :
omoo I need better knacking 🥺😫
2025-07-27 15:46:44
11
17tlavish
🖤 :
Sha dey pray make seyi vibes no drop for this time because this sounds go rest 😂
2025-07-27 18:54:06
33
xoxovelox
Adura 🧎🏿‍♂️ :
Let’s support Ibrahim 😂
2025-07-29 17:05:18
0
xoxo85x
killa🇺🇸 :
wetin dey worry buju sef e suppose don press the money even olamide no do like dis
2025-07-27 18:59:43
21
beads.by.queen
Beadsbyqueen :
Meself don do the challenge 🤲🏾🤲🏾 5m for Ibrahim
2025-07-27 11:33:08
151
olafundz_001
Ola Fundz :
I did mine and tag you… but you didn’t notice at all 😞
2025-07-27 12:44:13
15
asmeerah001
Asmeerah🤎 :
Una never still find solution to this guy matter o🤦🏽‍♀️
2025-07-27 14:41:39
0
iamwicked01
Trust non🥲. :
Wetin Dey make this guy smile 😅😂
2025-07-28 09:28:06
0
darlingblog12
darlingblog💫📽️ :
I be won cry but I no get time👨‍🦯🤥
2025-07-27 11:35:08
3
nicky.dc82
Nicky DC :
My bro you don win already remaining for Buju to credit you If I enter TikTok within few minutes I don came across your video
2025-07-28 04:18:47
2
funny.frank5
Chidubem ff🧢 :
I Dey try use this sound e no gree
2025-07-27 11:51:32
8
mr_0la
✞ :
I don tag you tire you no repost 😒
2025-07-28 07:10:28
0
chizzycash1
CHIZZY CASH :
Omo lile 🥰❤️
2025-07-27 11:32:25
3
obianuju.victoria
Nicky v 🦋🦋🥰 :
Omo this guy don try make he press the money na 😂😂
2025-07-27 20:22:44
5
big_fash_00
FAWAS :
This money must complete seh!!😂💚
2025-07-28 23:41:11
1
haykhayy
120620🫀 :
1
2025-07-27 11:27:50
7
.imalligot
Imalligot. :
my babe no like as I dey post you for status, but me no send😂
2025-07-27 21:24:35
3
odogwu_of_fuoye1
ÖÐG OF FÜÖŶË 💀🃏 :
I love you bro I dey feel you bro ❤️💯🥰 I dey feel you parol 🤣🤣🤣
2025-07-27 22:21:00
3
matthewconard1
Matthew Conard :
How far the 5m don drop?
2025-07-27 11:28:01
9
To see more videos from user @highb.247, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About