@stay.away.from.jb: 😂 #goviral #500kviews #foryoupage

🦇
🦇
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 27 July 2025 14:29:02 GMT
188444
21818
450
4319

Music

Download

Comments

lifenobenollywood
life no be nollywood :
Boys wey never cashout since 4months go collect slip dis week 🙏
2025-07-28 12:35:22
329
heis.series
YMG ☔️🥷 :
To buy Facebook now na financial risk
2025-07-28 08:45:52
151
lonelywolf5
🫂 :
Japan FB with create profile available UK tiktok available
2025-07-29 10:24:03
0
bigplaysonly1
🎲💰 :
Ajeh I go teach u how to make m last , but nothing free oh
2025-07-28 10:49:14
4
life76586
L💰I‼️F🥶E :
who needs celeb updates and format
2025-07-28 08:56:55
3
lehmorrsweetlifee
Lehmorr.sweetlifee 🌴💚 :
My oga go accept me but how Ahwan start dey survive with $5 ?😭😂
2025-07-29 09:27:30
5
emmy_gotpaid
emmy_ :
Na people wey dey sale fb dey pack am now 😂
2025-07-27 21:38:36
293
t_playmaker
PLAYMAKER :
So nobody de talk about ig
2025-07-28 09:33:57
6
escobardc47
Man like Escobar 💔😈 :
I swear 😂
2025-07-29 23:46:12
0
just.tainny
🦋🌓Ťãïññÿ 🌓🦋 :
13 years Facebook once I open celeb they don tear am 😢😢I just Dey cry since morning I Dey regret buying it 💔
2025-07-28 23:54:23
1
frenzysnation
💫Frenzy 🦅Dubem 🥷 :
Me as facebook seller just de smile this season.. everyday nah cash out 😂😂😂
2025-07-29 15:41:18
5
boymav
boy mav :
E bi like nah watin man go do bi that, only this July i don buy 6 account
2025-07-28 10:37:44
1
bigsmurf2
༒*BIG SMURF*༒🥷🏻 :
I Dey tell you me may done already buy my drink, and cabin biscuits for ground with groundnut 😂😂
2025-07-30 00:03:09
2
jaiye92
🌴Jaiye🀄️ :
I buy facebook now i just create profiles mark tear am 😂
2025-07-28 08:13:27
11
empire_rf0
ABOLAJI❤️🥀 :
My own oga don die like this ooo 😭💔😂
2025-07-28 22:16:35
1
mohrhell4
~MOHRHELL🤴 :
Facebook available with create profile
2025-07-28 08:22:29
1
igwe.emeka64
The young E money 💰 🤑 💸 :
I cry for today fb almost 9fb once but I letter collect 7 from people back today 😂😂💔
2025-07-29 03:01:37
1
ghost54371
꧁👻☠️𝐆𝐇𝐎𝐒𝐓👻👻꧂ :
Nah so mark wan turn person to old taker😂😂
2025-07-29 22:12:08
0
say_hey_to_big7
Mãthêw 77 B!g Ñàmë 🎲📿 :
if at all I still get hang work
2025-07-29 21:05:26
0
mr_glory001
ℙ𝕪ℝ𝕖𝕏𝕩🌴🙂🫀 :
Make I tag my oga 😔
2025-07-29 22:37:56
0
ayodc093
AYOMIDE DC :
me way my oga no accept me anymore make una help me ooo 😂😂😂
2025-07-28 09:27:05
1
askofsambtc1
ÀsĶ óF şAm BțC€🇦🇹🪙. :
Make una dey use email take create account and thank me later.
2025-07-29 10:12:03
1
imcalleddanjuma
ØMØ LÏLË :
village people don free person for paydays now mark start hin own 😒😏
2025-07-30 06:08:54
0
d.fd33
Đç FüñĎ💸🇦🇺⚠️ :
nah once I turn furniture 😢
2025-07-30 01:31:00
0
emma_nuel560
Emmy🤘🏼💙 🇹🇭 :
And you come later collect 50k 🇺🇸 aza man come tell you say aza dollar🤣🤣🤣
2025-07-28 11:01:54
1
To see more videos from user @stay.away.from.jb, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About