@fredbillionz3: And you ? 😹#codmobile #fyp

FřëðBíłłíønz🧃🌴🦅🚀
FřëðBíłłíønz🧃🌴🦅🚀
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 28 July 2025 01:15:50 GMT
134093
17457
4064
1002

Music

Download

Comments

tosin___baby
DAMLEX1234 :
If una see ak117 or by15 mk una mark am for me abeg 😹😹😹
2025-07-28 12:50:16
889
omoibadancodm
☜✆🅐🅚🅞🅡🅔🅓🅔ᴥ☞ :
-1 I don kill one of una 🤣🤣🤣
2025-08-03 17:35:55
1
abismith251
Jesse friedline :
No 1 abeg give me that grim ending abeg. …..
2025-08-03 20:09:19
0
loner_0079
Loner✝️👑👾 :
No 4 come heal me abeg 😂😂
2025-07-28 19:27:46
187
niyan667
niyan Juliette Viviana aubree :
una dey hold hands hacker 😂
2025-08-03 19:19:52
0
ayomide38000
ayomide38000 :
Nah shotgun he dey use,no near am brr🤣
2025-07-29 14:25:21
56
dami_lare5
Ridwanulahi📌📍 :
omo ino know sey them be two ooo 😂😂😂
2025-07-28 17:36:38
56
say_less342
Say_less :
If una see ak117 bring am make I change am for una😂😂
2025-07-30 18:05:37
57
sunny..frosh
𝓢𝓾𝓷𝓷𝔂 𝓕𝓻𝓸𝓼𝓱🧃🔫 :
The guy don low , no allow am heal up 😂😁
2025-07-28 17:11:21
276
alldaytrade1
BĨĞ ŴĂÑǏ🖤💪🏻 :
No worry I dey come for you Wait there if e sure for you😂💀😭
2025-07-28 09:15:46
359
famousofficial02
BIG🫥 FAM ✨OUS🫥 :
Omo na full squad oooo no go there ooo
2025-07-28 17:01:48
290
davefx43
Dave FX🤍🌴 :
No 4 abeg give me shotgun armour
2025-08-03 10:42:48
3
2sec_left
p͜͡a͜͡i͜͡n͜͡s͜͡ 𓆩ꨄ︎𓆪 :
No 4 comot for there na😹🤧
2025-08-03 14:29:00
2
kelly_cy0
💫📊💨Kelly_cy :
If I revive you carry medic come oo 😂
2025-07-31 14:00:25
19
stefan_lucas416
stefan_tommas :
even if nah one person I go say nah sqard
2025-07-29 17:36:45
16
seanjr097
✊️FC DUDE✊️🎮⚽️ :
Ahhhh, na shotgun user😂😂😂
2025-08-02 15:20:18
5
olando_357
olando_357 :
Number 4 get medic but he still die for outzone🤣😂💔
2025-07-30 16:06:35
14
headshot_codm17
Luiz :
Ahhh e hold shortgun!! I nor notice say na short gun dey ein hand 😩😂😂
2025-07-29 11:16:02
12
mzzy.fudz
Big Mozzy❤️🇺🇸 :
number 4 put gun for back run Na Ahh 😫😂
2025-07-29 07:39:49
330
ozprey20
Ø҉z҉p҉r҉ê҉y҉ :
The last one kill me 😡 come fast make he no heal am 😂
2025-07-28 10:25:38
89
jc.classic.1
Jc classic :
my MS no good 🥺😒
2025-08-03 15:34:45
1
omoibadancodm
☜✆🅐🅚🅞🅡🅔🅓🅔ᴥ☞ :
Onijere, see as una dey camp there I swear na full squad kill me them dey hold arms nhi jare 😂😂😂😂😂
2025-08-03 17:35:41
1
boipaidunior_6
🅱️🅾️ℹ️ 🅿️🅰️🆔 ✝️ :
I suppose kill am but na network no gree me 😹😹
2025-07-29 10:58:46
21
chop_rice001
chop_rice001 :
He dey low he Dey low push am
2025-07-29 15:41:14
15
cla_ss_ic0048
Mystêrîøús çläsîk †★ 📿⚔️ :
na network make am kill me 😁
2025-07-29 17:31:22
27
To see more videos from user @fredbillionz3, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About