@toxicthug48: #toxcthug #fypシ゚ #toxcthug #fypシ゚

丅๏Ⓧ︎เ︎Ć︎ 𝐓︎𝔥υģ
丅๏Ⓧ︎เ︎Ć︎ 𝐓︎𝔥υģ
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 28 July 2025 12:32:35 GMT
142227
23613
419
2213

Music

Download

Comments

whitemone.y2
🧸₩HITE ☆ MONE¥ 💜♧ :
10niara got verified guys 💜🔥
2025-07-28 14:12:32
107
bigdestiny7
Just destiny💋🧚🏻‍♀️ :
So nah Toto Dey always makes Una broke 😂 Dey play
2025-07-28 20:50:33
112
victorjoseph333
Victor 🪐🖤🌓 :
Stay with one girl bro😔, the kind bad luck wey Dey for OS hand Omo…God save me sha am clean now😤💔
2025-07-28 20:23:39
13
iam_gentel
SadBoi🎭👻 :
Infection my biggest fear.
2025-07-28 16:31:48
101
dorisfalone
Doris Falone :
Bro na true, before I get more than 30 girls o😢, I no fit dey cash out self. But I dey with 2 now o 1 serious and 1 backup. i don get myself small first dey cash out small small first
2025-07-28 15:58:26
60
biggie.hairempire
biggie.hairempire :
How will I notice the one Dey done use please 🙏
2025-07-29 01:10:40
1
mhiz__treasure
Omon🥰🌸🌹🦋🥰💕❤️🥰 :
My bf think say na enjoyment
2025-07-28 22:36:32
1
kodak__btc32
ƁÌĢ__ÐŔɛÀM😈💀💔🚭 :
Omo for my life I don learn lessons now fr🥺some girls na walking dead this one no be joke ooo swrs🥺💔🤔
2025-07-28 17:59:42
17
bobbythug
๛ ƁƠƁƁƳ ๛ :
Fact I swear, I don comote mind from the hooks,😓
2025-07-28 21:19:46
12
nickidabarbi
Pinky savage🌴😘🌴 :
: Look i will never be poor🥺🙏
2025-07-28 17:53:41
63
f_e_b_0_2
Blessing🫆 :
I’m exempted from all evil and if I’ve come in contact with anyone with evil intentions towards me i take back my glory in Jesus name amen 🙏 (na love I Dey find i no sell body 🥺)
2025-07-28 18:08:03
28
linda.mills778
Linda mills :
Some of them go Dey tell you say them be elegbe say na egbe Dey disturb them na lie dem dn use them 😂😂😂😂
2025-07-28 16:13:36
29
olahighkey
ØLA 🎉🤍🧎🏾 :
omo na real guy hand meet me eje I nearly mad God I just de recover
2025-07-28 17:29:59
8
expensive_silver
expensive_silver :
Forget as e dey go , some toto na forbidden food , me wey be girl self dey advise my ashawo guyfriends make dem dey calm !!!
2025-07-28 19:46:23
29
realburger3
realburger3 :
Toto bad thank God I no de get feelings to carry hooks again pray answered 😌
2025-07-28 15:40:15
82
cleverking8909
Cleverking5566 :
omo nah true ooo , brokness is the highest kind of fever
2025-07-28 14:09:12
165
adandumezekingdom
AdaNdumezeKingdom :
Use as in how? What am I missing?😩
2025-07-28 21:36:01
1
biggest1655
🏝🥶€🏝 :
😳😢 more than 50 minutes I'm still watching the video 😢
2025-07-28 16:44:01
3
chycoupdate
DJ chyco :
I swear they don’t know !!!
2025-07-28 23:14:56
0
agozie122
. :
look I will be a rich man one day
2025-07-29 00:13:02
2
gerald_carlos1
Gerald_Carlos1💴💴 :
so you dey follow use them 🤦
2025-07-29 03:15:01
1
son.of.judas
Son Of Judas💙 :
Talk dem
2025-07-28 23:03:32
0
bolutife1313
TiFe1313 :
Some of us just de lie ni online we go still carry that toto 😂😭😹we sef de talk say I swear bro lol 😆 😂
2025-07-28 13:19:37
29
wiffe55260
Spiritual wife🤩 :
am here for you 😻😻😻
2025-07-29 01:19:44
0
silent_wolf09
Maximus :
Swears 🙏that’s y Im always careful
2025-07-28 19:49:34
2
To see more videos from user @toxicthug48, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About