@mongo.pack1: #topfans #edomusic🥰 #followers😘thanku🙏🙏❤️❤️❤️ please share and follow this page

Mongo Pack
Mongo Pack
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 28 July 2025 13:45:35 GMT
124374
6990
626
2901

Music

Download

Comments

user1973996768892
meg gold 12 :
eeeooo thanks my brother he don tey wey i dey find who go sing this music
2025-07-29 07:30:42
14
uwadiae7
Don Uwa :
Since when epa start to Dey go abroad e come dey sing like dos centro boys for Italy🤦‍♂️
2025-07-29 10:07:16
14
oil_iyoha01
Oil_Iyoha :
😂 which meeting run epa street so?
2025-08-02 00:44:32
0
bellabell2020
Bella :
iye ooo 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 okomwen. 💃💃💃 I just dropped my membership from one organization this month. Abi dey report me to you. 🤣🤣
2025-07-28 19:46:02
13
sandraaigbogun0
Sandra Aigbogun :
funny man lol 😆 🤣 😂
2025-07-28 21:38:04
25
tucutie4
Kimberlyfashionworld🛍️🛍️ :
Make dem pay me first before I comot 😂😂😂
2025-07-29 15:25:52
2
only.1.pboy75
only 1 pboy7🖤 :
title please
2025-07-29 05:46:59
3
mommy.t53
MOMMY T ❤️ :
😂😂😂😂thank God say I nor first like eku meeting.
2025-07-31 08:35:56
1
miraculouskreation3
Miraculous Kreation :
sharp one
2025-08-01 09:18:53
0
peacefulpeace251
iguehiduwa :
I nor know why I dey laugh 😃 😀 I be dis song funny ???? 😁 😂
2025-07-29 08:51:20
4
jennylove6542
jennifer :
na waitn you see for meeting so ooh
2025-07-29 05:58:47
3
megosarobootokihna
Meg osarobo otokhina :
the song make sense
2025-07-28 18:57:40
6
s.d.sfilm
SDS FILMS :
He just be like say na me pay you to sing this song 😅😅😅❤️
2025-07-28 19:04:51
23
nosa.agbonlahor
Andy2003 :
Nice song, I have play this song more than 50 times since morning.😁😁😁😁😁😁😁😁😁😁😁😁😁😁😁😁😁😁😁😁😁😁😁😁
2025-07-29 19:53:31
3
golden.fish30
🧿🦋Golden🦋🧿 :
What did I hear vice is?😂🤭
2025-07-28 19:04:38
3
uyi_nelson
Nelson :
Pls who no d title ooo,i go play am for my vice,Epa e dey audiomack,or na only for tikktok?
2025-07-31 08:39:51
1
lifeofhumble12
lifeofhumble :
Epa don run for una oo 😂😂😂😂😂
2025-07-29 02:44:52
2
mimilove1767
mimilove :
you most do meeting ooo 🤣🤣🤣 you go know where lol 😂😂
2025-07-28 21:59:39
8
ukiamenze
uki amenze :
honestly i just leave one today 😂😂😂
2025-07-28 18:30:10
30
rachaelagbenro
Rachael Agbenro :
yes oo 🙏🙏💯🥰🙏🥰🥰🥰
2025-08-01 12:32:54
1
goodnesswise0
MR. G.O :
A great message for the year 2025 👍. well done sir.
2025-07-29 08:26:53
3
arsenal.fans22
Arsenal fans :
😂😂😂😂😂 Hahaha funny song, but people way thy meeting go thy vex for this song
2025-07-29 06:45:15
7
user1973996768892
meg gold 12 :
he done tey wey me run iyeibe buy car because of food wey she dey park go house
2025-07-29 07:27:35
6
alexanderhercules8
Alexx ruddy 🇩🇪 :
Same way like church in Europe 😏😏very any how ppl in Europe church
2025-07-29 14:58:52
0
ovbiolayeone
prophet ovbiolaye :
amazing😂😂😂
2025-07-30 06:56:20
1
To see more videos from user @mongo.pack1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About