@laolu100: It’s will end in praise 💔😹 dey go abeg

🤸ALabi👺🏝️
🤸ALabi👺🏝️
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 28 July 2025 13:51:32 GMT
345934
46827
681
5008

Music

Download

Comments

lord_of_typing
𝒯𝒴𝒫ℐ𝒩𝒢𓅓☾༒ :
This months will favor us inshallah 🙏
2025-08-01 01:35:41
5
omotolani_52
🎭Omotolani🧸` :
Omoh me sell my phone 😩
2025-07-31 08:08:16
0
olaoluwapo00
Olaoluwapo :
Ajeh seh July no try at all 😆😆i nearly sell my phone true true ooo
2025-07-31 12:55:20
0
oscarwi55
SAMMY P 👿❌☠️ :
I get my 12pro max day b4 yesterday normally nah someone TB ooo but am so happy sha thanks so much July my month 💯💙❤️❤️
2025-07-30 21:52:28
4
a_k_o_re_de
POSITIVE LIFE🏃🏼‍♂️‍➡️🤑 :
I don sell my second phone when hand meet me
2025-07-31 19:47:36
0
successeneh0
苏斯基德·里奇👾 :
The reason why I don't comment on any videos 😩 Una wan use likes notification kill 😭 no be say Una dey like my videos neither anybody dey follow me ooh 😭😩
2025-07-29 17:41:59
11
lovetemmy3
Love Temmy💔😈 :
Thank God na this month favor me pass since I was born 🙏
2025-07-29 10:47:46
4
danile_james
James :
I still Dey fear the remaining hours 😭😭
2025-07-31 12:09:31
0
ball.greezy24
Ball greezy :
Omoh I feel like I have friends like 😭😭all my friends just want my down fall reasons why I Dey do my thing alone and E no easy 😭alone
2025-07-31 16:31:16
0
olobabaslet
Baslet lowkey 🪫 :
@Baslet lowkey 🪫: We should all thanks God still alive…some people are gone for this July oo 😪🙏💔
2025-07-31 21:18:53
0
___lily_kenny__
LILL¥~K€##¥🥰♥️ :
The day I want go sell my iPhone 11 I jam one cl gimme 900 dollars I change my phone to iPhone 12 azap July good Ajhe ❤️❤️❤️
2025-07-30 08:39:48
7
latestgram
Sad feelings💔 :
I nearly give woman belle 😂😂😂😂
2025-07-30 09:57:47
4
big__ola__mhi__
J_Ï_M_M_Y__W_A_C_K_O 💨🚬🔫 :
Way I commot from 6s to 13pro na hin u deh say u wan sell your phone 💔😔🤣
2025-07-30 07:29:36
2
imolarock
ØⱠ₳ⱤØ₵₭🐼 :
Naso my phone screen no press again oo 😂
2025-07-29 15:25:30
4
jomboleey
J O M B O🐍🔫🧃 :
I think say nah only me Dey complain this July nhi ooo😪😩😩
2025-07-30 20:21:34
0
highbeecouture1
High Bee :
July good for here ooo 🤗🤓 I pray to GOD make August do better 🤲🏻🙏🏻🫴
2025-07-29 19:07:07
37
mattalife
TALL BOI🧣 :
I don reason phone vendor like two times this months 😫💔
2025-07-29 17:24:37
3
tumininu877
tumininu877 :
No be only you oh🤨
2025-07-29 22:23:07
0
only1horlar
عبد المعز 🫂💡 :
July sweet for here ooo aliamdulilah na June want kill me 😢
2025-07-29 11:10:41
14
paid858
OlAmIDE 💆🏻🩵🏝️ :
i don sell my gold 😂i don collect ham back sha! 😂
2025-07-29 08:17:14
295
hopeongod78
This user is dead :
I swr nah five times I don call deler say I wan sell my phone Ajeh
2025-07-29 23:45:31
0
kenny_dice25
Kęññy Dįçę 🧳🦍🌳 :
I will never forget, July thanks so much for making me make $4k 🥺😭😭
2025-07-29 09:47:36
7
olacash26
Ola Cash 🌿🚸🔱 :
Today is my birthday everyone 😊
2025-07-29 11:52:00
0
whizzydollar
whizzydollar :
I almost sell mine second phone, well e be like quick money in the beginning but the end no smile at all
2025-07-30 19:35:23
0
temmie12
FUNMILAYO🤍🥹ꨄ❦ :
Wo Make e sha Dey go 😂😭😔🙏
2025-07-29 07:16:39
260
To see more videos from user @laolu100, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About