@iammilly_k: Pls repost 😂😂💔

MILLY K
MILLY K
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 28 July 2025 19:53:17 GMT
1041781
135701
2049
24825

Music

Download

Comments

dazzle.dancer
Young dazzle💃 :
Those wey never do gather here 💯💯🥰
2025-07-31 10:33:58
97
prettyclown58
@Young_savage🖤 :
crying and shy squads gather here 😂😂😂
2025-07-29 08:29:45
2774
charitychazzy
ChazzyBae💋❤️🥰 :
Cynthia ofori go home 😂
2025-08-03 17:13:42
0
precky234
amakaben :
shy type gather here
2025-07-29 00:48:49
174
holamide060
Kid baby 101🤡 fans page :
Crying gathered here 😂😂😂
2025-07-29 12:33:49
442
xa_diq
ābu_§aďìq :
those shy one's na them sweet pass aje 😅
2025-07-28 21:59:36
4493
becky.bella85
Becky Bella :
my toto too sweet ❤️
2025-07-29 19:02:20
7
orebabyyyyyy
💕—MAMA—💕 :
The shy ones say hiii
2025-07-29 14:42:24
66
itz_e.kenz
E.Kenz :
😂😂😂😂😂 I just laugh bcos I don experience the 3 type of girls
2025-07-29 06:18:06
262
mhizmira04
MiRa ⋆.˚🦋༘⋆ :
So what about girls wey dey laugh abi dem no dey normal?😂😂
2025-07-29 13:54:07
94
des_desto
Desto :
u see dat crying own my first girlfriend use am worry my life😂
2025-07-28 21:00:16
395
symzona
Victor Silva :
I know what to take keh 😂. Na ur surname she wan take 😂
2025-07-29 08:36:01
6
freshnaira
FreshNaira :
Crying type no Dey Nigeria 🇳🇬 again 😆
2025-07-29 22:58:38
16
hephzy02
HEPHZY😝💕 :
I will cry oo 😭😭
2025-07-28 21:58:48
853
allmen.are.evill67
don't trust man 😭 :
nah me dey cry ooh like eeh dey pain me allow me tell u my mind abeg 😭
2025-07-29 08:28:50
50
user_not_found254
💀 :
Me self dey shy as a man wey I be 😂
2025-07-29 00:21:23
579
femalethug22
MĚRÇŸ 💙🦅🌹 :
Omo na me be number one ooo😂😂
2025-07-29 08:43:51
42
______diana3
!ꨄ..Oyin🙂↕️💕✨ :
Num 2😭😹🫴
2025-07-29 05:36:08
35
wyse_yk
wyse_yk :
This bro is really underrated I swear
2025-07-28 20:07:31
2337
carterefe_junior
carterefe_junior :
Na shy once sweet pass 😂😁
2025-07-29 06:57:39
17
marvel_grams__
marvellousmarvel37 :
Na those number 1 Dey talk pass for WhatsApp 😂
2025-07-29 07:16:31
347
xxc..festor
J U W O N 🎭 🧩 🥏 :
I dey wait make my sis comment make I go tell mummy 😒
2025-07-31 18:20:14
6
slowcase2
$10 :
The second one na my babe and she no go allow me rest 😂😂
2025-07-29 00:46:25
263
gurl_like_anita1
ꨄ🧚‍♀️Ànítä🫧ꨄ..!💕 :
1&2 😂😂😂
2025-07-29 08:47:56
5
To see more videos from user @iammilly_k, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About