Ask her the amount she paid. Phone of 300k for 50k and dem no go give you fufu.
2025-07-29 13:28:04
61
Sleek :
I Dey always hear that fufu things na today i believe
2025-07-29 08:14:10
1139
🪢 :
You get Egusi soup ?
2025-07-31 07:27:40
0
nothingleft63 :
Ikeja is a place nibiti oti ma yo phone e ti earpiece e tu ma ma korin 😂🤣😂
2025-07-29 09:00:20
109
Zakygadget|gadgetvendor in lag :
That’s what happens when you see phone at prices that they are not supposed to be sold for, before coming to computer village make sure you have someone you want to buy from, don’t talk to anyone on the road go directly to the person’s shop and back to your house.
2025-07-29 06:31:30
19
tunde.sznn :
If u don survive computer village... U fit survive anywhere
2025-07-29 14:05:01
241
BIGMORGAN :
I hear baba chair voice 😹😹 na him run that update 😹😹😹😹
2025-07-29 06:24:19
79
JRBOMBER_02 :
She no operate phone before she collect am nih
2025-07-29 07:16:17
49
MOTHERS SON :
This one na eBay phone ooo
2025-07-30 02:30:24
0
Seun Nation 😹 💞💞😹😹 :
ikeja computer Village 😂😂😂😂
2025-07-29 09:37:59
0
Bello Azeez :
Dodoyo 🤣🤣🤣go dance Wetin????
2025-07-29 03:55:58
25
sasboy :
Pls can u dispatch the fufu to my location?🙏 I have soup at home pls🙏🙏
2025-07-29 20:29:28
2
TheThinkingMachine :
Una still dey chop this fufu update for big 2025???🤣🤣🤣🤣
2025-07-29 08:46:10
10
JAYTECHGADGET :
Just go buy soup 🍜 straight make u no loose twice
2025-07-29 10:40:02
21
Ms.A🤍💙 :
Is this true or content
2025-07-29 14:19:54
4
Opontisun :
The fufu wey Ikeja sell for me still Dey my roof till today… nobody must know Wetin happen to me
2025-07-29 09:52:43
335
boluwatife.25 :
Ikeja 😩😭😹😹😹
2025-07-29 13:24:58
1
🅞 🅛🅐 🅜🅘 :
You’ll don’t ask how much she buy it cause the price matter
2025-07-29 07:04:53
7
TIMI~CANADA🇨🇦🏆✝️ :
Ikeja wa ooo 😹
2025-07-28 22:52:08
10
Noreos🍫🌸🧚♂️💗! :
Computer village
2025-07-29 13:16:19
8
him 🙂🐐 :
Omoor nah to buy soup my money no Dey waste
2025-07-29 11:44:00
69
youngkay_official 🌴 👑 :
imagine Dem dey call iPhone 16 50k for me.....😂
2025-07-29 10:19:20
12
kayode jumoke :
just watch dis video 9165797756 times
2025-07-29 14:57:15
5
Olami😍 :
How these things dey happen sef…. Me wey go dey press the phone go house as I buy finish…. Dey do iCloud matter download apps, login apps as I dey go
2025-07-29 14:55:30
3
♥️༆OPEIFA/!!!/🐚🦅🙇♀️🧜♀️🙌 :
No cast am just go cook egusi soup use chop am 😹
2025-07-29 11:21:58
2
To see more videos from user @adunni440, please go to the Tikwm
homepage.