this think wey him just talk na true fact no take am as play baby things don costs
2025-07-30 11:31:47
0
🦋Oma~VI :
As I born my eye don see my ear drum 😂🙏
2025-07-30 11:13:29
1
ZAZAMONEY :
My gbola no rise again brotherhoods what can I use
2025-07-29 21:38:23
66
OBA 👑📿 :
Person don born 2 Dey tell una say make una nor born ✌️
2025-07-29 19:20:11
30
Temi💫 :
I have 200 gehgeh voice note 😂😂😂
2025-07-30 10:57:23
1
Juliet ❤️ :
Some will think that he is joking 😂
2025-07-30 05:50:36
8
SolidDaDon082 :
4 people drop Opay
2025-07-29 22:41:48
5
OLA😮💨✨ :
Dey play 😂 happiness full body for this side 😂😹
2025-07-29 17:30:31
185
★Efe★🥷🔱 :
My own dun reach two years and some months, Oga born nothing go happen 😂😂😂
2025-07-29 18:14:33
68
JASPER💭🤯🏂 :
GehGeh got verified on Tiktok guys 💜🔥
2025-07-29 17:55:42
52
Baddest bliss❤️🥺🥶💨 :
Geh geh wey get 4 children for Warri
2025-07-30 00:23:00
14
searez005 :
we guide normally na just big bag we day fine that's never a problem bro
2025-07-29 22:15:17
9
奥NEYO奥 :
To us who always run to the comment section may our pockets never dry😂😂😂
2025-07-29 18:01:05
23
Ms Eni 💐💕 :
Me as a lady we don born before abeg no born ooo😂😂 woo first 2yrs of your life go be like you dey jungle nii oo
2025-07-30 09:39:10
2
Gideon Madu :
My lord I get 2 boys (twins) , What can I do now ?
2025-07-29 22:17:34
2
zuBBy🔵 :
Dem no Dey tell person na 😂😅
2025-07-29 16:44:14
61
Mmesoma 🧿❤️ :
U no quick talk 😂😫
2025-07-29 17:51:03
5
diplomatic acas :
oga rest if u like born nor give yeye advice.
2025-07-30 05:55:24
4
J4justice :
Please, don’t mind him. Early child bearing is the best. You will regret it if you had the opportunity to have children at the earlier stage and you abuse it.
2025-07-30 10:25:05
1
𝒫𝑅𝐼𝑀𝐸🇹🇭🇳🇬🇧🇧 :
Born if u de financially free
2025-07-29 14:40:18
85
hrhjoelhappy12 :
I done go born dady what can I do now
2025-07-29 20:41:22
16
Joshua Iyen :
to born sweet ohh baby dey bring blessing ooh. abeg go born and thank me later😅
2025-07-30 05:40:40
1
To see more videos from user @b.tv891, please go to the Tikwm
homepage.