@__k_live: @Yakub🐾 go later send me comot for him house 😂 @Sophia3🦋🦋 you have made the right decision today😂🤲🏼 #kay_lively #viralvideos #fypシ゚ #goviral #viraltiktokvideo #kelebudancechallenge @Rema @Don Jazzy

Kaylively
Kaylively
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 29 July 2025 10:47:21 GMT
87171
11813
262
1393

Music

Download

Comments

tifehmhi0
Mummy’s Boi🥹❤️ :
Na content buh e dey vex me 😂😂😂😂
2025-07-29 18:49:39
126
bhig.famous
Bhig FaMous :
U don Dey drag soul with Christ ?😭😭😭
2025-07-29 17:49:52
42
toluwalase_133
Toluwalase :
Give your life to me today 😂tomorrow you go Dey with Jesus 😂
2025-07-29 17:00:08
23
mrross_official
Mr Ross :
This was my roomie in level 100😂😂😂
2025-07-29 19:14:48
3
lilycynthia0
lilycynthia0 :
DEY WII MEE !!4:20 only few sees it
2025-07-29 16:43:46
90
princeiddieata
HRH Iddie Ata :
Not sure who owns this actual content. I saw another skit maker use same format
2025-07-29 18:41:03
5
zack_fade
Zack🩶 :
Na skit oo buh e dey pain me as I dey watch am
2025-07-29 21:52:40
4
urglyasf
. :
abeg mk ona bring me back oh my network dey worry and I wan watch am badly 😞
2025-07-29 22:49:04
8
chrisstoliver19
Chriss Toliver :
Yakub dey drag soul with Christ
2025-07-29 16:32:32
40
timmymanni2
V. A. R :
As he comot like that he no go enter my house again 😭
2025-07-30 06:21:15
1
mufasa_fx_07
Mufasa📊📈📉 :
Make I use your life today tomorrow you give your life to Christ 😅😅
2025-07-29 17:33:01
4
adinoyi224
🌹Slim daddy🌹🪙 :
Dey wee me today nah , tomorrow u fit Dey weeee Jesus 😂
2025-07-29 18:10:53
7
moosekelle
moosekelle :
Make the pastor find another house oh
2025-07-29 12:02:33
17
pappierichie6
pappie Richie :
Nah one of my guy dey always do this thing
2025-07-29 11:25:30
10
joshua256_
joshua💫✨ :
I don Dey on that abgo already na babe 😂😂😂
2025-07-29 21:45:17
3
nifemileftthechat
Nifemi🤓❤️‍🩹 :
Dey Wii Me 😂
2025-07-29 11:54:21
18
nastyice41
MR JERRY😊🤗 :
Did you know Jesus 😂😂
2025-07-29 16:45:12
5
samsontog
I’m Ur Dad, I’m Ur Popsy🦁 :
“Dey with me today, tomorrow you go dey with Jesus” 😂😂
2025-07-29 20:23:55
9
degenesis85
degenesis :
give your life to me today tomorrow u fit give am to Jesus😂😂
2025-07-29 21:35:08
5
hes_honcho
H@ncho :
Tomorrow you go dey wii Christ 😭😂😂
2025-07-29 17:16:21
59
depenartist
O.G.I🌍 :
imagine say na babe wey u done dey cook for like 6months😭😭💔
2025-07-30 05:59:46
1
ibnkay
IBN~KAY :
na the jersey dey give me joy "DEY WIII ME"😂😂
2025-07-29 22:06:30
3
gocrazy_4u
GoCrazy_4U :
Pastor don move your babe. Dey play 😂
2025-07-29 11:25:27
14
segmax34
🃏SEGMAX🀄️ :
Na today that guy go leave my house
2025-07-29 18:01:29
5
To see more videos from user @__k_live, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About