@thicklopez: #foryoupage #viral

Thicklopez🥶😊❤️
Thicklopez🥶😊❤️
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 29 July 2025 11:55:57 GMT
334864
59740
2311
5118

Music

Download

Comments

bellary77
BELLARY💐 :
I never jealous friends for my life❤️
2025-07-29 13:18:41
3331
madam_debby
JOVIAL💙💙 :
See as una good for comment 🙂 who come be the bad friend???
2025-07-29 21:40:38
862
febbaby38
.💐GLORY〰️🧸🥹 :
That girl did me dirty 😒😔but lesson learnt 😌
2025-07-29 16:22:49
573
bigshally8
StarGirl✨💙🦅 :
Omo staying on your own is the best decision
2025-07-29 18:16:04
324
kelvinirene16
pretty._.Ted💞 :
Nah so my friend carry another number de post me as hook up girl because man open shop for me 😞
2025-07-29 17:37:21
127
viva0342
Viva gloss 🍒 ᥫ᭡🛍️ :
Real friendship hard die
2025-07-29 15:27:42
114
marlis1225
MARVELLOUS :
So everybody for comment section nah better person 😂😂 burst my brain 😂😂😂
2025-07-29 17:22:16
111
favour1187
BIG Favy 💕🌴 :
I no even sabi keep friends ☹️
2025-07-29 16:20:32
109
succy03
Success🥺💕💫 :
I don Dey on my own e con b like say I Dey jealous 😔💔
2025-07-29 14:48:59
72
ellagrams0
🦋EllaGrams🦋 :
See as I dey on my own I get peace
2025-07-29 16:23:27
77
coach_treasure
Whitney :
I can never jealous my fellow girls.....Neverrrrr life no hard❤️❤️❤️❤️
2025-07-29 16:57:26
72
bbypeculiar2
PECULIAR❤️‍🩹🥹🤍 :
you see that cousin own worst dem no want Mk you better pass them ooh Godforbid 🤦‍♀️🤦‍♀️
2025-07-29 19:03:45
67
prettyj_03
prettyj_03 :
Even as I no get money them still wan kill me but God no gree 😞
2025-07-29 16:42:39
54
girllikebig.ennie
GirllikeBig ennie :
This advice na me them advice I swear 😫😫
2025-07-29 15:40:58
46
bbyray_jr
💋 :
Even as me and my best friend no Dey again I still Dey happy for her ❤️that girl teach me a lot fr fr
2025-07-29 16:36:03
44
stellaedeh200
stellaedeh200 :
God abeg remove any spirit of jealousy from my heart❤️‍🩹
2025-07-29 22:52:48
35
justberry88
ꨄ♡-🥺💕Berry :
I nor fit jealous anybody for this life 😌
2025-07-29 14:51:40
32
queen..didi234
BIG🦅DEB🦋 :
Since all of una for comment section naa the better friends.... I gree, naa me be the ev!l friend 😫😫
2025-07-29 19:28:32
25
bigbaby633
Joseph &mum🥺🫂❤️ :
As all of una Dey talk who come be those friends way dy betray?
2025-07-29 15:10:07
24
___prettykelly
ꨄℋ𝒶𝒹𝒾😻💕>! :
Nothing fit make me jealous my fellow girl 😌as far say God wey do am for that my friend dy alive him go still do am for me 🥰
2025-07-29 19:55:09
24
onlychild088
𝐈'𝐦 𝐑𝐇𝐄𝐌𝐀🙂 :
I run leave friends follow cousin Omo guess what 😭😂😂
2025-07-29 22:36:22
21
best__baby
Ugly Best🥺🌸🌹🌝💍 :
I can never jealous my friend ooo😔my own Dey very okay for me oo😊
2025-07-29 22:27:23
19
To see more videos from user @thicklopez, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About