Thank God for life🙏this is close to my working place I pass this sport almost everyday 😭and today I went to church and I’m seeing this accident 💔🙆Thank you Jesus for saving your children 🙏🙏🙏
2025-07-29 20:48:02
27
user2178124739592 :
which state b diz please
2025-07-30 21:33:00
0
Light🥀✨ :
Hope nobody died 😳
2025-07-29 20:29:53
1
King 👑 :
This river waiting he do for lucky time na wan repeat he self una go dey expand river without doing sacrifice…
2025-07-29 19:52:35
26
Aquaclint :
isn't the ikpoba river
2025-07-30 06:54:43
2
cynthia Uzoma :
Rough and rugged driving everywhere in Benin city..
2025-07-29 20:23:58
5
🩵GIFTED 🛍️❤️🎀 :
I pass this spot just few minutes it happen God I thank u
2025-07-29 19:40:48
14
ODsmix :
History repeating itself again Ex governor lucky igbinadion will just be seeing this now and shaking his head in his word “ una governor never know waiting he put hand so” 😏😏😏
2025-07-29 17:46:53
12
Mercy kilishi lash and nails :
God know say I make this comment for your first video wey u post say them wan dey work on river I talk am oh I talk am since this governor wan repeat waiten done first happen before una nor oh go do appeasement for river befor una start work una wan begin Dey kill innocent pple again
2025-07-29 17:47:32
12
Sky :
People Dey forget waiting happen the last time when lucky work for that river na the same thing Dey happen so
2025-07-29 16:53:26
4
lolo Billion11$ :
And I pass this place like 2 times today oo
2025-07-29 20:59:09
0
Ewoma✨❤️Zino🌹✨ :
And they are still clearing the river ??omoo , can’t they see the signs?
2025-07-29 22:05:12
1
PZ DRINkS :
Una done go disturb mama for water now oooo 🤔
2025-07-29 17:55:09
0
Great Edo ❤️🥰 :
Hope no life was lost oo?? God pls help Edo State help Nigerians against dis b*d government 🙏🙏
2025-07-30 18:39:13
1
KATE IZZY🦋(BD:)JULY 14🦋🌝 :
Why una near the river 😩😩
2025-07-29 22:51:41
0
King🤴🦅 :
The river nor let you video abi 😏
2025-07-30 00:03:58
1
Sharon Lee🥰🥰 :
Thanks God for my life because I pass here today
2025-07-29 18:40:42
18
່ :
Shy na today this one sup
2025-07-29 14:16:56
0
B🦴G 48 💚 :
water done day find blood abi unal no know same time last years observe peay before leaving the house always
2025-07-30 10:19:54
0
BB’s Glam N Hair :
And to think that I passed through this road today. Thank you Jesus
2025-07-29 20:04:52
1
Austa :
God abeg o continue to they protect us
2025-07-29 19:54:08
1
Pretty preshy :
Thank god for life
2025-07-29 21:19:23
1
KELVIN :
They should have remembered previous history...... This is what happened when you think science,or engineering is all that matters than spirituality.
2025-07-30 20:00:58
0
♡Becky_Berry♥︎ :
this river e no be small thing dey happen last week bus enter inside the river today again another one😢😡💔na God go save he children 🙏😔
2025-07-29 20:23:12
2
Asante OBA :
Ojuju river
2025-07-30 19:27:30
0
To see more videos from user @emech77, please go to the Tikwm
homepage.