@nwanyi_nnewi1: But hide your man oooo #fyp #relatable #discover

Nwanyi_nnewi1
Nwanyi_nnewi1
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 29 July 2025 17:12:15 GMT
214373
30108
1435
1792

Music

Download

Comments

ritaoluebube18
Rita Oluebube 💞 :
single people and anger issue 5&6🤣
2025-07-29 17:46:02
1213
godsown5565
Mrs Genevive Adiele 👩‍⚕️💍 :
"gerrout with your husband"! I'm in pains 😂😂😂😂😂😂😂😂
2025-07-29 20:58:13
649
diana_xoxo83
DIANA_XOXO🫧💕 :
Na my husband suppose hide me sef😭😂
2025-07-30 00:07:01
304
datgohzie
Datgohzie :
Single life go make person dey reason go far 😩
2025-07-29 20:15:50
262
fyfycookscaterer
Greatify4love :
tag ashmusy 😂😂😂
2025-07-29 22:28:40
65
ebuukaa
Prime17 :
They go de video only hand for car 😂😂😂
2025-07-29 17:45:39
64
tinadoree177
TinaDoree :
na myself I dey save, as eh dey cheat una no go no say na me them dey cheat on
2025-07-29 22:45:46
55
chomzycakesandmore
chomzy cakes and more :
tell them ooo🤣🤣 you go dey hide person wey dey cheat on you🤣🤣🤣
2025-07-29 17:20:20
52
canadianburge
Bryan 🇨🇦 :
if you want to talk to me talk to me direct no dey go corner corner😂
2025-07-29 19:06:58
52
askyb_11
asky_b11 :
The thing be say the husband fit be another person man 😩😂💔na why Dem dey hide am to avoid public mockery. They will be fine.
2025-07-29 17:17:51
44
nadahcouture
nadahcouture :
It’s better to hide o. So that Mgbe oga na enye gi public embarrassment, plenty people no go know
2025-07-30 02:31:39
40
bomatubobereni
Bomsy tubo :
😂😂😂🤣😂😂😂😂😂 it is the getout with ur husband,for me 🤣🤣🤣🤣🤣
2025-07-29 19:44:43
37
lilianclaire.chiz
lilianclaire chizzy :
No be say the man fine o🤣🤣🤣
2025-07-29 18:55:34
36
uc_collins
DC COLLINS 💫 :
See as you just hit that pole 😂😂😂
2025-07-29 19:15:42
31
misspearl001
Linus Perpetua :
Nne gerrout with your husband 😂😂
2025-07-29 19:05:19
28
chisimdimma
chisimdimma💕💕 :
Na turn by turn, I will hide mine soon 😂😂😂
2025-07-29 19:49:47
18
ritamicheal50
Chim Di nma❤️❤️ :
Is gerrout with your husband for me 🤣🤣
2025-07-30 04:01:20
16
ebonyiangela
Ebonyi Angela :
if them hide am finish on wedding day we go still talk that thing wey dey our mind
2025-07-29 18:59:10
15
ugoo_bekee2
ugoo_bekee2 :
I will hide nwanyi nnewi 😂😂😂
2025-07-30 14:26:37
9
vianny938
PRETTY VIANNY💕🥰💜🎀 :
I swr😹😹Expecially Vicky dollz 😹😹😹
2025-07-29 22:36:44
7
chicherem
Joy🦋🦋|Content Creator :
Maka ndi na egosi aka na ukwu😂
2025-07-29 18:16:37
8
winningkazzy
WINNING_KAZZY🦍🦍🦍 :
Funny enough, the most divorce I have seen recently are people who took their pre wedding pictures like that! Most cases some men love the position! So that other girls wil not also know that he’s married and he can flirt. But majority na ladies keep bringing the idea. Especially the ones with terrible past! But how can a clean man with a good history accept that position if he is not a simp????
2025-07-30 05:30:57
6
monchidy
Paradise :
Single people say POWER
2025-07-30 16:46:15
6
michaelchibudon
Michael Chibudon :
I used to tell them, if you dont want online people to see him, offline people will see him 😂😂😂
2025-07-30 09:07:34
6
mmeso_oma3
Mmesoma :
😂😂😂😂 It’s the get out for me 🤣
2025-07-29 22:31:07
6
To see more videos from user @nwanyi_nnewi1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About