@jj_exclusive1: Your girlfriend’s phone is always on DND ? just break up asap!

Joshua
Joshua
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 29 July 2025 17:17:21 GMT
222325
19558
800
3030

Music

Download

Comments

jaytech85
INTELLECTUAL 🆖 :
We kuku know, we go play along 😂😂😂
2025-07-29 20:41:09
256
sweetestmanonearth
sweetestmanonearth :
Some self ppl wey der nnack dem no der call dem self ,na dem der chat them when der finally leave ur house ,der no der do that dnd format again,der fit even give the side guy one yeye reason so e go make the guy no call atall till she leave ur side,forget gurls der format oo had it dem der use am find better money der go really make am pass boys
2025-07-31 20:33:27
0
may1st21
may1st21 :
E ring na problem e nor ring na problem 😂
2025-08-01 06:10:45
0
realace_7
Ace :
Na my Babe you they describe so o, but na only me they date her sha.
2025-07-29 19:48:13
147
chineduemmanuel322
Chinedu Emmanuel :
boss try de drop update too, everything no be woman 🤔
2025-07-29 20:05:19
47
realfundman
Fund$man🙏❤️ :
As far I Dey see Toto nothing concern me ooo 😂💔
2025-07-30 15:53:20
13
king_harbeeb
𝕂𝕀ℕ𝔾_ℍ𝔸ℝ𝔹𝔼𝔼𝔹♓️ 🐟💙 :
Knack her and break up that’s the achievement in relationship 🙏
2025-07-29 19:42:21
25
vixenchristy
Christy Vixen :
😂 that's me 100% and I'm loyal
2025-07-29 17:23:42
69
juan.rodriguez0574
🇲🇽rdrgz🇲🇽 :
My own go off her data first then come put for dnd
2025-07-31 19:38:00
0
bhigwaleowo4
OWO WALE :
Omo nah to pretend they love am till you meet loyal girl. Some girls feels like we are not wise sha…
2025-08-01 01:51:33
1
kenziemendoza12
kenziemendoza ♑️ :
Person like me I go know keep quiet just Dey collect opueh and leave her when she needs me most.
2025-07-31 19:58:33
1
tobieloba
tobieloba :
Nobody talk of disappearing messages 😂😂😂
2025-07-30 16:59:58
6
lizzynjo8jn
August 15♌️ baby❤️💐 :
I am always on dnd I don’t cheat 😏🥰🥰🥰
2025-08-01 00:05:06
0
udeey.jackson
Udeey Jackson :
But I'm single and once am out of office my phone is on DND...so I don't think it's for every girl!!!
2025-07-31 19:38:54
0
edoboy718
EDOBOY📿🇺🇸🇨🇦 :
even if I know all those one no concern me I go still play along like who no know anything dey give am steady opeuh because no be she I wan marry and I no go too dey give her money
2025-07-29 19:17:05
11
olasboy25
Ola’s Nation :
The werey no Dey charge her phone
2025-07-29 20:37:28
19
bherpeace4
bherpeace4 :
Na me buy my phone I can put it not anybody business beside am Single
2025-07-30 08:50:58
1
emliy400
LILY 🏖️⛱️🩷💞 :
Guys way Dey put phone for dnd unko😏??
2025-07-29 21:39:16
11
19jh5
Skibo vin :
I don’t do relationship so any girl can live her life anyhow she wants
2025-07-29 20:47:53
7
solomoni321
SOLOMON 🧃☠️ :
My babe supposed to visit me today but she has put and phone on DND what should do 😔
2025-07-31 15:13:41
0
evans4677
𝐒 𝐀 𝐌 𝐒 𝐎 𝐍 🧌💚 :
The timing is crazy My babe just put her phone for DND 🙂
2025-07-30 22:24:55
4
coolfreeman0
Abeeb ❤️ :
Even airplane mode at night nko 😂😂😂😂
2025-07-31 14:52:54
2
ijowire
Joe wire 😎💰 :
Love just dey make us play along 😩
2025-07-31 19:15:03
1
therealsavvysneatch
Therealsavvysneatch🇨🇦 :
That year, she Dey put am for DND, I continue my OPUAH and give her belle then run 🏃‍♀️
2025-07-30 18:07:38
2
larmie49
Lamiah 😍❤️ :
na me kuku get my phone...no dey shout for my head
2025-07-29 23:56:32
17
To see more videos from user @jj_exclusive1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About