@teefroshh01: Guy😂💔 #fyp #relatable

teefroshh01
teefroshh01
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 30 July 2025 19:20:23 GMT
132610
23718
914
7711

Music

Download

Comments

skrrrrrrr64
Anonymous 🤍 :
If dem steal your phone this period just go learn handwork 😂😂
2025-07-31 01:10:09
765
iamovia
Õviã :
Na every night I Dey burst cry💔
2025-07-31 01:23:36
185
_thereal_mubby_dc
Aᴅᴇᴡᴀʟᴇ. :
If you get soap wey una Dey fear to baff Abeg waybill am con here 😹💔
2025-07-31 10:15:15
16
bhadtwoi
____ Fear Of God 🤳 :
I sabi bomb no be this period 😭😂
2025-07-31 01:15:44
286
pelumi_gnd
𝓟𝓮𝓵𝓾𝓶𝓲 𐕣 :
I don go delete that comment way I type 3 months ago 😂
2025-07-31 07:45:07
55
bigfuture148
BIGFUTURE 😇 :
You done hear about GG bombing before
2025-07-31 10:48:01
8
iam_spenz
Michael.✞ :
So nobody dey sleep again.😭😂
2025-07-31 01:00:59
391
trustingod023
Baggie💫 :
I go just Dey use the phone and data watch blue film 😅😹
2025-07-31 10:13:31
22
basil__153
𝓑 ⚝ :
Omo give me person cl join ooo💔😹
2025-07-31 01:26:30
807
olawale13110
♏️ :
So everybody dey face am 😭😭😂😂
2025-07-31 07:57:29
59
maneradelcielo
..Ɗ𝕗𝔀𝖬ăกกє𝑟𝘴🥀🧸 :
Omo if dem thief ur phone this tight period just dey go village o😭😂
2025-07-31 07:02:48
15
gtlowkee
50%🪫 :
Omo you can be unlucky for a full year 😭😂
2025-07-31 15:06:24
18
homeboy2361
🌴HOMEBOY 🥷🚀 :
Nah 2021/2022/2023 talk no be nah 😂😭
2025-07-31 12:25:35
11
bigexult1
Big Exult🥷💡 :
I cry enter fb, I cry come back😥😂
2025-07-31 07:30:07
7
casper_hndrxx
𖣂 :
E go las las use the data watch TikTok finish 😭😂
2025-07-31 00:02:57
86
austyz1
austyz1 :
you fit change profile for your personal Facebook account make Mark Crucify am 😭😭💔
2025-07-31 15:34:10
6
sizzymarley
Lord of Australia 🇦🇺 :
Even ghost client sef gan no hear anything again 😂😂😂
2025-07-31 18:38:27
8
xpe_rie_nce
🌴 Ӽքɛʀɨɛռƈɛ🌴 :
I don bomb tire I nor catch anything 😂 make I go sleep Abeg
2025-07-31 04:33:53
31
dfw_dave001
🚀God~Never~Fails🚀 :
U gats visit the native pope first 😭😂
2025-07-31 04:53:23
8
roazaq4
Alhaji_Voltage⚡️😬🤑🖤 :
I con humble💔 emi omo oba tele😭😂😂
2025-07-31 10:38:18
5
deeyork3
𝔻𝔼𝔼 𝕐𝕆ℝ𝕂💫 :
You go wacth TikTok tire 🥲😂
2025-07-31 17:02:00
10
ask_of_grace_b
OnLY OnE GrAcE B🥷🏻🦅 :
Depends on grace bro? with phone and sub e Dey play no be lie 💪
2025-07-31 05:42:09
1
damilla24
FISAYO♋️🦀 :
I no believe say I go deh humble like dis 😹
2025-07-31 02:32:21
31
ancestor032
BIG DAYO❤️✨ :
If them give me data this period na to enter TikTok straight 😂😭
2025-07-31 13:34:33
16
bussyboiricch0
￶      ️ :
Na TikTok you go finish all that your data 😹💀
2025-07-31 11:02:57
4
To see more videos from user @teefroshh01, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About