come try am against person wey dey use low end device like me 😂
All your movement na slow motion for here 😂🫴🏾
2025-08-01 13:34:25
14
Itz pappy dino :
Abeg I need ur gyro sensitivity
2025-08-01 16:45:49
1
🙁 :
If nah me I go don crouch😔
2025-07-31 11:18:23
385
NYOVEST_OG ◡̈ 💚🇨🇦 :
Movement + shotgun =…?
2025-07-31 17:52:46
7
ANUOLUWAPO :
i trust my igniter me self go follow you do movement 😂😂😂
2025-07-31 14:52:54
120
Mykel_05 :
People wey suppose drop shotgun beam you wetin no good😂😂
2025-08-01 15:02:20
1
Danny wizzy :
Do you use gyro
2025-08-01 01:11:31
1
sndwire11 :
give me ur sensitivity code pls bro
2025-08-01 15:52:03
0
Meta AI 🦈 :
What do you play on😭?
2025-07-31 16:07:30
1
BOYD☠️🔥 :
God save you that dem don comot striker this season 😂😂😂😂 all those movement na waste of efforts
2025-08-01 09:25:23
3
ËL MÄNCHÄS :
en Alcatraz un templario mítico me tenía de hijo y burlándose, en el vuelo final caí en el drop y apenas alcance a coger la escopeta al primero que derribe fue a el y ahí si decía que se le trabó el celular, luego a su amiga siren, el tercero me decía deja que me revivan pero al cuarto lo ejecute y así gane la partida 💀☠️
2025-07-31 22:39:36
10
MR_DIOR :
Gyro users 😌🥲
2025-07-31 16:31:27
1
THIS USER IS DEAD ☠️ 💀 :
Nah gyro you Dey use
2025-07-31 13:38:17
0
⠀ ︎ ︎⠀ ⠀ ⠀ ︎ ︎⠀ ⠀ :
The enemy self shout ahh ahg😂
2025-07-31 06:54:02
395
𓆩♱𓆪悪𝘾𝘼𝙇𝙈𝙕𝙔_𝙏𝙆 :
what's your turning sensitivity 💀
2025-07-31 15:51:30
2
erickhush :
Spoilers he still died 😅
2025-07-31 15:55:20
0
Desire :
All of unah Dey hack jare the game no sweet again
2025-08-01 14:57:36
1
JED1D1AH🪐✝️ :
Make una de calm down for this Industry oo💀😭🥀
2025-08-01 08:10:09
0
Boy Denzo :
Abeg how una dey do this movements I wan know am 😭😭
2025-07-31 16:06:00
0
Ķ£ŁŁ¥.✰🦇 :
You play on phone or iPad ?
2025-07-31 16:32:59
2
ZoroTk :
lowkey that's just left right and backslide😂💔
2025-08-01 03:01:41
2
BOTYT👽 :
how I wan tai get this gyroscope on my Codm
2025-07-31 15:06:04
3
Dfw_Addy✌️🤍 :
Wetin be this 🥲
2025-08-01 14:52:52
0
precious12061 :
Snow board movement tutorial pls
2025-07-31 18:51:29
1
To see more videos from user @dreamsyt1, please go to the Tikwm
homepage.