Ballo na me be the upcoming artist wey u Dey always see for ur story on IG lately when u see my comment pls just like 👍 it I will understand…zero to go higher 💜👾💜
2025-07-31 18:06:01
48
𝙅𝙊𝙎𝘾𝙊 𝙍𝙄𝘾𝙃𝙄𝙀 💐💛 :
The Werey gal won use my mentor trend ni 💜💜💜
2025-07-31 17:59:45
257
Gbemileke :
Ballo is cooking another hit song una think say na food 😏
2025-07-31 17:37:06
157
aKaNni🦁♌ :
if you ghost us again 😂 ✝️
2025-08-01 16:51:55
0
PENGING EURO 🔫 :
My mentor don't even panic for relationship again I can't stop loving you balloranking for life ♥️🙏
2025-07-31 17:40:36
30
iretiola Canada 🇨🇦 :
he go still sweet pass seyi lyrics 😭😭
2025-07-31 20:42:10
36
Genesis_iox 🫥🇺🇸 :
8 people send Aza ❤️
2025-07-31 20:25:17
12
sulaaFX📈 :
Freedom 😂💔
2025-07-31 17:15:41
72
ShakurFlames💎💕 :
Ballo na ur wife suppose Dey open pot no be you oo😅
2025-08-01 00:10:18
25
ALHAJI IBILE GOLD📍💜😈 :
No life sweet pass single life Ballo mi💜😈😂
2025-07-31 17:39:10
68
🪖NAÏM نعيم 🇳🇬 :
Oko Iyawo😔
2025-07-31 17:22:48
19
Cc_Legend🪖 :
we no really send their mama for this side 😂
ballo for life 🔥🔥
2025-07-31 19:20:58
29
ALKINZ :
Zero pa💜 zero weaknesses
2025-07-31 19:05:47
4
__daburn :
Cana from JOY medical dey always bring joy 🤩
2025-08-01 12:41:44
2
Dangerous ‼️animal🦍 :
10 people drop acc
2025-08-01 13:27:40
0
(ᗒᗣᗕ)𝐄𝐦𝐢𝐥𝐨𝐣𝐮 🌻🕯️🖤✲༆ :
No time for negativity 🤝🖤
2025-07-31 19:32:43
12
Hammed_albarkafingers :
Almajiri wan do u Wetin dem do moh but dem forget say u be OMO OGBON WITH ZERO PANIC
2025-07-31 20:23:47
41
evidencesixco :
make you cook tye album well sweet pass seyi vibez