@theson_ofekun: Inside your 4 years relationship another 5 years Dey inside 🤧

𝒜𝒹𝑒𝓌𝓊𝓃𝓂𝒾   ✪
𝒜𝒹𝑒𝓌𝓊𝓃𝓂𝒾 ✪
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 04 August 2025 17:44:57 GMT
1313173
131830
3348
8524

Music

Download

Comments

dr_hongmichael
Hong Michael :
If na me, I go just Dey play along with her till I meet my wife.. My own no hard ooo, if I notice say girl wan wyne me, I go wyne her future… My detachment mood na 10000 and e no go ever show till I finish her life. 😂
2025-08-05 06:55:42
1126
ayo_.2.3
𝔸𝕪𝕠 🌴💚 :
Dem don cheat on Buju 😂😂😭
2025-08-05 07:32:24
3054
ur_chekx
joker :
abeg bro try dey carry powerbank Incase of emergency 😏😂
2025-08-04 20:23:47
3793
abike461
abike461 :
Werey say meet me at home 😹😹😹 sister wood is afraid of you 😂😭😭
2025-08-05 07:28:00
638
fifehanmi429
Fifehanmi🥰😍 :
The guy fine oo Omo 😩🥰
2025-08-04 18:23:18
542
nimimhee
₊˚⊹🩷 Nimisofine 🩷⊹˚₊ :
But why’s she shaking 😭😂
2025-08-04 18:21:55
1475
dfw_promise
promise :
the guyyy dey wait for this opportunity 😂💔
2025-08-05 07:41:59
686
evilalex001
ËVIL💀 ALËX🏖 :
and him wear broken heart 💔 for hoodie 😂😂
2025-10-01 08:29:21
8
dera9363
🤍DERA❤️🦋 :
How una fit dy double date?? I no fit do ham one person must notice cus I can’t pretend
2025-08-05 11:09:05
342
kathy_martha
kathy_martha :
I love the girl. Power 💪
2025-08-05 01:24:07
26
queen_cecilia2
Queen_Cecilia :
Na my bf be this na🤨😂😂😂 I don’t understand
2025-08-04 17:51:18
95
slim_rana
slim_rana :
She’s definitely hiding something fr
2025-08-05 08:54:07
924
dheneazittw
dheneaziTTW :
She know my password 😂😂💔
2025-08-14 14:07:37
14
fimihan_x
🤍! :
His cloth don know say today na today seh😂💔
2025-08-05 07:25:38
348
titilopemi090
@NIFEMI :
I fear who no fear my gender 😂😭🤲
2025-09-30 12:08:23
0
kaystitches11
Kaystitches :
I no fit trust girl ajeh 😂😂
2025-08-04 21:18:59
181
styled_by_tushy
styled_by_tushy :
My battery is not good nah baby😒
2025-08-05 19:47:12
74
big_peace011
️ 𝐀𝐊𝐀𝐍𝐍𝐈 🌴✨ :
Nah why I like stevo osha omo Ogo 😂😂😂
2025-08-08 12:22:39
134
folashadebabe01
Fola 🥺❤️🤭 :
she's definitely hiding something walai 😂😂😒
2025-08-09 11:22:19
23
user3159ife
@Ifeoluwa_954 :
four years relationship nah course?
2025-08-05 11:19:52
31
ventures04
Temi :
I wan send her 40k this morning I saw this early morning 🥺
2025-08-05 05:25:22
62
sheyishey011
Sheyi shey :
The guy dn Dey look forward to check her phone 😂
2025-08-04 18:49:36
547
wasabii_innit
wasabii_innit :
She go delete everything before em reach house 😂😂😂😂😂😂😂
2025-08-05 16:18:33
54
livelong224ll
live long 224💯🕊️ :
i trust stevo powerbank go dey him hand sha 😂
2025-08-05 14:19:49
59
muneerah053
M💕 :
Una do the loyalty test, how u take know say she Dey another five years relationship
2025-08-06 23:18:20
20
To see more videos from user @theson_ofekun, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About