@gotpaidtheotherday1:

FARGO 🐐
FARGO 🐐
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 08 August 2025 10:50:02 GMT
91599
12614
258
3023

Music

Download

Comments

rockybenz_01
Rocky 😍🌴 :
Paying CL come get too much pride this time 💀
2025-08-10 11:21:02
299
boijaffe
️ :
“Just give me a phone and data in it I’ll bounce back” NO BE THIS PERIOD oo 😂😂😂
2025-08-10 09:23:16
124
abdulsalam33341
ABDULSALAM ☮️ :
hope say you dey cash out 😂😂
2025-08-10 15:08:56
6
only1ogx_
Sonofnnadi🦅 :
Thankgod say no be only me dey face am 😂💔
2025-08-08 18:00:35
77
bobbi877
~Alvin :
Omo I don turn TikTok ambassador…😂😂
2025-08-10 13:42:18
43
bigzaazaaoftiktok
BIG ZAZA FuNdS🎤 :
Who get another way should share please.. man is depressed 😔
2025-08-09 17:18:43
12
omi__a
omi__a :
Guy wetin worse pass I no kan sabi again 💔😭
2025-08-09 15:42:05
4
ruki_c63
. :
7 FB acct disabled today 😮‍💨 once
2025-08-12 20:47:17
3
maccati_
￶ :
Nah every day i dey burst cry 😓💔
2025-08-08 18:48:34
17
samuel.aby
Apartment Update 🏠🇺🇸🇨🇦 :
Who need Apartment update 😂🥰
2025-08-17 19:46:06
1
ayo__142
{AYO}🎭💧🩶 :
Bro abeg I need full pic of that tv self 😎
2025-08-08 17:16:51
7
emma_nuel802
Lost boy🎿⛷️ :
Na only me fit explain 😔
2025-08-15 10:22:26
2
ebukaceleb1132
ebukaceleb1132 :
I swr
2025-08-18 13:11:28
1
chim_nedum247
️Aquarius{King 🇳🇬♒️🦍 :
I need fake friends 😭
2025-08-16 02:44:38
3
tungee_
Tune gee :
I sabi play no concern penalty, na game of luck 😁🤲☹️make God open door for all of us . AMIN
2025-08-11 10:18:31
5
call_me_manny_5
𝐁𝐈𝐆 𝐌𝐀𝐍𝐍𝐘 🥷🏿❤️‍🔥 :
Nah everyday I Dey enter your page 😭
2025-08-08 12:37:18
94
humblegee73
ĦĦumblę🧃 :
Paying cl Dey ask if nah him born me 😭say make I go meet my papa 😭😭
2025-08-11 01:37:23
12
lilpemzy
. :
I swear you don see paying cl 😹💔..?
2025-08-10 19:14:20
3
sambabs2cute
@sambabscute :
God have mercy 😩🤲
2025-08-11 14:05:25
1
broken_boy2980
3/2/2014💔 :
Omo Fargo you Dey carry me reach there oo,you are my favorite
2025-08-08 20:58:17
0
ss.fresh
Ss fresh🥰🥶👻🤐 :
They way them go Dey chop account enn you go first calm and stay humble 🥺
2025-08-10 18:30:45
8
__ay_jago67
Dfw_AY JAGO👻🤫 :
never complete my daily routine if I no enter your page per day 🥺
2025-08-08 10:58:22
34
cody_xxvii
Cody_Xxvii :
Omo con be like say person no sabi
2025-08-10 08:31:57
2
ugois.okay
U.G.O—IS—OKAY👌 :
The matter pass who bomb pass now ooo 🥺🥺
2025-08-08 18:04:02
5
To see more videos from user @gotpaidtheotherday1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About