AMEN oooooo😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣. On behalf of God, your prayers are answered son👌
2025-08-14 22:57:55
18
Champ 🖤🤍 CHANGES💪💙💜🖤🤍💎 :
Who vex you my brother 😄 sha you dey talk true lowkey 😂
2025-10-17 14:14:51
0
omelry :
This is funny tho 😂listen at 1.5 😂
2025-08-14 22:30:13
10
Comrade_on_tt :
This prayer made me feel better lowkey 😂😂😂
2025-08-16 19:54:58
8
Wealth001 :
Abeg I need repeat that sense matter because my babe na worse person wey I done see for this life 😓😓🙏 I pray even if God will take half of my sense and give her I’ll have some left
2025-08-26 20:52:24
0
Emmanuel Inyang :
unc is sweating na so prayer serious
2025-08-14 21:55:02
29
moviewallmix :
Something is wrong. Do you care to share 😅
2025-08-15 00:28:23
10
Tomisoye💫👑 :
you guys should try listening at 2.0 speed
2025-08-16 23:23:21
3
O. G. B 237 :
Amen 😅
2025-10-13 11:29:48
0
Micheal :
wonder wat triggered 🤔 this prayer 🤔 🙄
2025-08-14 22:06:50
6
Tommy :
in Jesus name
our pastor go on sir
prophecy 😂😂😂😂
2025-08-17 07:32:31
2
Adelusi Olwabukunmi :
AMEN BRO 🙏
2025-10-13 19:25:55
0
Daniel Rich :
omo i like this prayer aswear
2025-08-16 21:56:32
2
Dubot_art :
Make my type no meet me abeg
2025-08-15 22:21:52
1
VIC🖤 :
guy I dey toilet dey shout Amen because guyyyy😂😂😂😹
2025-08-17 08:50:17
2
iCloud :
You just discover this today, totally going truu a lot 😂
2025-08-14 21:40:23
2
Prime :
nor be you sey you no believe in GOD that time
2025-08-17 14:48:06
2
Big-7 :
E reach to read from iPad 😂😂💯
2025-08-14 23:03:57
2
AbmaxCodm :
Amen 🔥
2025-08-14 21:44:48
48
To see more videos from user @official_edweirdo, please go to the Tikwm
homepage.