My boyfriend na uhrobo man is like them Dey forbid am 😭😭
2025-10-13 21:56:47
0
Lil_feggy✿ :
Me and 99 others wey single 😂😔
2025-08-24 14:35:16
362
Sheis Britiana 💝😌😩 :
God wen?💟✅💕💔😂
2025-08-29 23:11:05
0
Sandra 🎀 :
E no go better for Emmanuel 😩😩
2025-08-25 09:41:26
41
Ahnoyntah 💙🥂 :
E nor go better for Daniel 😭😂❤️🩹
2025-08-25 12:13:49
44
️User is in pain 💔😥😭🥺❤️😔 :
I just feel bad the way guys do treat me 😭😭😭😭I need to be loved for once like experience that feeling 🥺😔💔
2025-08-28 00:19:29
9
SP🌺 :
once I learn how to dance finish I go get my own babe😂
2025-08-24 22:34:38
3
s💫o🤭f🖤i💖a :
when me 🤧🤧🤧🤧🤧I don suffer
2025-09-10 18:22:29
0
Ami💚🦋✝️ :
I'm happy for you guys 😒🔪
2025-08-26 15:27:17
2
••𝓚𝓘 𝓢𝓤❤️🧿🧚•• :
Awww Gaddd whennnn😩🥺
2025-09-22 20:03:03
2
P💕💕💕 :
Since na only girls Dey this comment section make I ask una question abeg. My so called boyfriend slapped me because I told him not to disrespect me 😭 please what should I do ?
2025-08-28 19:13:19
2
China :
5 people send account
2025-09-10 14:07:24
5
B「øken H♥︎ªřt :
Chai... dis single life is very painful💔
2025-09-17 20:46:54
1
𝐵 𝐸 𝒩 𝐸 𝒟 𝐼 𝒞 𝒯 ❕ :
Omo I need this kind love even if na view once 😩💕
2025-10-11 23:04:12
4
Jî Må💘 :
where una dey see all this kind love self ?😩💔🥹😂
2025-09-15 19:26:25
2
Mona 💞💕🇳🇬💋💋💋 :
Me and 99 other wey single 😂😂😂😂
2025-10-04 20:08:57
2
𝓐𝓭𝓮𝓵🧚♀️🌸 :
Una think say na me una Dey do ? 🥺❤️
2025-08-23 17:15:18
198
🌹Gift Nice For a Reason❣️✌️ :
God when 😭😭😭😭
2025-10-01 21:30:31
5
Sweet Melody 🦋🚀🎀 :
E no pain me 😫
2025-09-02 01:33:31
3
To see more videos from user @babyquest7, please go to the Tikwm
homepage.