My girlfriend don bill me 210k today for birthday. Relationship wey never reach a month 😂
2025-08-26 02:41:31
121
favour :
see this one
2025-08-26 13:18:37
2
Freeboy-tv :
Mk I go learn dance 😭😂
2025-08-26 01:13:16
17
Spyro TV :
No mind them too Dey show off pride wan pai some men
2025-09-02 22:01:48
1
clemzy_nation :
dance for her 🤣🤣🤣
2025-08-26 02:05:17
8
El-Cruzz :
“The same 30mins u spend with me I spend with u” deep😂
2025-08-26 08:05:08
39
💫quadri🌚 :
Our own time is not valid 😭😂
2025-08-27 02:03:46
0
kyleanderson01 :
TRY FOR WETIN😂😂😂😂
2025-08-28 12:10:31
1
Helen Okoliko :
Tnk God say nothing concern anambra man with dis kind talk😂😂😂😂😂😂,,, odogwu like him bea dey happy 💃💃💃🤣
2025-08-27 15:25:01
0
Undisputedsammy :
Na to learn how to dance remain
2025-08-26 18:45:30
5
HARDEE :
She Dey ask and na small money e don Dey hard me to give am anytime she ask I do wanna ask her that where’s your father?.omoh gehgeh lectures don Dey get impact on me 😔