Thank God him no dey front o. So only one person for dey cooked😂😂
2025-08-30 17:12:25
3218
🌹🎀 Staci 🤍🖤 :
nah wetin do me today 😭😭😭😭
2025-09-18 14:08:03
0
Եɿʍɿ ☻ :
If the leader de front una go betray the last man 😔
2025-08-30 19:14:54
2301
Elizabeth richy :
I am AA please if I marry Ai what will we born?
2025-09-02 13:07:19
82
️𝘽𝙀𝙉🕸️ :
leader way suppose dey front 😹
2025-08-28 08:02:53
1042
Ultimatejesy :
he is our leader sir😂😂😂
2025-09-04 19:33:47
0
Iamdorah :
His our leader keh for what ? Cultural dance ?😂
2025-09-01 14:44:51
292
PERF,JEWELRY,LINGERIE AND MORE :
Omoh I miss school 🤣
2025-09-04 16:13:49
3
Sandi💕 :
We are he’s disciples sir 😂
2025-09-01 06:45:07
231
Sam bavin :
See formation when you dy set. Olodo go dy front. Who shabi share answer go dy next. The source go dy 3. Lecturer friend go dy next. Who shabi copy answer fast go dy last because he fit survive anywhere.
2025-08-31 10:28:16
2276
choice :
Omo the sorry is now much e don do ,no be today my papa die make una try Dey like my video no be only sorry 😩😩
2025-09-03 21:18:33
4
Safeenah🦋✨ :
He’s our leader sir😂😂😂😂😂😂😭
2025-09-01 01:42:55
9
🤡🍑Edochie👑🧸 :
I was not expecting “his our leader “😂💔
2025-08-28 10:01:07
182
Beloved❤️🩹🌹 :
Omo this thing dey pain ooo!! after all the planned formation 😂😂
2025-08-30 15:52:05
289
B✨A✨N✨t✨Y :
Faculty of social sciences 😂🤣🤣🤣🤣
2025-08-31 07:23:26
181
THE KIDS ON .NET :
our leader should be in the middle ... that formation was wrong
2025-08-31 07:13:49
341
negha jay :
Imagine sey nah one of the olodos dey back 😂😂.
The guy go cryyyy😂😂😂
2025-09-01 13:35:38
213
️Elldee👑 :
Our Leader ❌
Our Backup ✅
Na why he stand for their back. 😂
2025-08-31 06:07:03
112
🌍OJO🥷NATION🌍 :
Is our leader SIR 😂😂
2025-08-28 06:37:24
83
Dear💞Tessa :
philosophy department??
2025-08-31 07:52:32
4
Mercy uranta 💕 :
Omo this particular thing happen to me o God i failed 😞 that course o 🥺
2025-08-30 21:20:52
87
NE_CHE999 :
Who get innocent face go dey front,who sabi book go follow,who sabi spelling wey dey copy fast go follow,who sabi watch out for lecturer go join,who carry phone/mgbo go dey last incase if hall full he go survive anywhere 🙂
2025-09-01 12:32:09
7
daralady :
Hahahaha he’s supposed to be in front ooooo they olodos come pack their self for front ahhhh wrong arrangement oooo😂😂😂😂
2025-08-30 23:23:40
14
𝓚𝓪𝓭𝓲𝓮★ :
Am just seeing a friend who wrote D answers in a table they ask him to be in the next hall N he took D table with him to D next hall
2025-09-04 10:05:52
2
To see more videos from user @unibenphl240, please go to the Tikwm
homepage.