You love me I love you na me come dey pay for the love. E make sense ๐
2025-09-09 21:47:34
217
Emmy nwa Peter obi โค๏ธ :
iPhone 17 London use available
2025-09-11 16:13:08
7
Taofeeq :
I just see one post now wey the guy send girl go sch for five years on her sign out day the guy propose to the girl she say no. Now dem dey beg the girl make she say yes ๐๐๐
2025-09-11 10:31:07
52
costa๐ :
I bill her she ghost me come back say I no dey check up on person๐๐๐๐ manipulation ๐
2025-09-10 11:24:08
147
black :
As I bill am back she talk say but na she first bill me na.. I no reply again
2025-09-11 13:07:44
22
MR SEASON๐ฌ๐ญ๐ณ๐ฌ :
Omoh she hide me and post another person ๐ฅน๐ญ
2025-09-10 04:05:48
21
โ :
i day always tell her to come over if she bill me bcus cash day low-key ๐๐
2025-09-28 12:05:48
1
GสปลรรNฬฤนรGสปฤคร๐ :
Me na hope i dey give them oo๐ make she just dey hope dey go!
this sounds just dey enter my medulla obrankata ๐ญ๐โค
2025-09-12 22:18:45
21
โ๐๐๐_โ๐ฆ๐๐๐๐ชฝ :
One bill me for money for food and I bill her for money for fuel and she said โ arenโt you ashamed of yourself, asking a girl for money โ and blocked me ๐
2025-09-11 08:54:38
16
skyz_manager :
Can you come dance for my music video please
2025-09-11 08:36:35
7
Auto_Zone ๐ณ๐ฌ :
Werey sabi say e no good ๐
2025-09-11 14:56:22
26
DABBY๐ :
I was thinking ( what if we create a group just for active users? Each member can share one post a day in the group, and everyone has to engage with it. Imagine over 500 members once you post, within 5-10 minutes you're already sitting on over 500 likes and over 300 comments! โข
Who's in?
2025-09-12 20:27:24
1
MR FRANK :
Na love i talk ohh no be billing ohh
2025-10-09 09:35:33
1
senior prince :
guys I failed my WAEC result
2025-09-11 11:59:23
2
ABDUL HAKEEM๐ :
Iโll never say โ I no getโ Iโll tell you straight โ I no Dey giveโ
2025-09-20 00:35:11
2
bright :
abeg how them take dey write something for up like this for tiktok
2025-09-20 11:12:07
0
_odogwu_ixv__ :
Na to just look am like this ๐๐ญ
2025-09-10 00:30:51
2
. :
2025-09-21 08:06:29
1
big19โ๏ธ :
no sign of weekness ๐๐
2025-09-10 03:33:13
1
Promise Amos :
On to say waiting ๐ฅ๐ฅโ๏ธโ๏ธโ๏ธ
2025-09-09 19:26:14
1
To see more videos from user @_onlywonderboy, please go to the Tikwm
homepage.