normally Aye wey me I know no fit hold tools make una self hold tools make them run for una because those people mind no be hear i dey fear dem
2025-09-19 07:16:50
210
Claris :
Vikings they give Ayes Chase steady Na.. Ayes Na less for where Vikings they Na.
2025-10-16 00:55:45
48
Olu BNXN :
abeg na which school be this, i wan confirm something
2025-10-28 19:21:27
0
Blessedozaza933 :
na only ayes fit run hit anywhere in world.
those men na fearless being 🙌
2025-10-09 12:13:58
35
kelechi🙏⚡️ :
1 aye na 100 bag of waters
2025-09-29 07:14:47
21
Sandra :
But na aya axmen day airco na
2025-10-30 09:03:37
3
Emmanuel Hoon :
security dey light you dey call Vikings,see as una dey use fake news dey deceive people
2025-09-19 08:48:57
8
Paparazzi⚓🇳🇬🇰🇷💞 :
Na kings dey here
2025-10-29 14:13:29
2
koukas.1 :
no level for RBC
2025-09-19 09:54:25
44
🌴LUCKY FX🌴 :
Aro mate for it is been capped in the treasure book of Odin chapter 20 20 30 that Blessed are those who are rugged in mind and not in face for ruggedity is not how casted u are but how coordinated you sail ur ship for the gentle capping of a bagger is filled with intelligency and ruggedity
XX oo❤️🖤
2025-10-16 02:02:27
17
Brave hart :
Aro mate Xx oo
2025-10-17 20:02:17
6
Excited:( :
yet we no hear the vikings echo na Ayes run that hit no lie for yourself 😅🤌🏾
2025-11-18 22:46:31
0
official account :
chase does men. why you dey run?
2025-11-18 15:32:41
0
SMOTHER I SAIL⚓️❤️ Nov 25 :
konti konti
2025-10-24 11:16:03
4
Appy Don :
xxxo Vikings 🔴⚫⚓
2025-09-26 01:59:06
39
@excell4all :
whona sabi manipulate story something wey na police come help whona, viking and Noise eh 😂
2025-09-26 11:05:35
18
Sentence :
@even if knack ayes 10 point I go still remain and forever love ayes na their orientation bam
2025-09-19 19:54:32
17
Evil_ichie😈⚓️ :
I hear ecko xxxoo ❤
2025-09-19 12:06:19
55
Williams Molly :
Una Dey do this one for 2025 when ph Dey hot una Dey learn work 😂😂😂😂
2025-09-28 08:02:36
9
Chydon Buggy :
but na Aye axe mennn i dey hear there why no be aro mateeee
2025-11-18 04:52:39
0
Kelly king :
Aye or nothing
2025-10-03 13:14:49
16
Islam Yahya Tj :
so no be police again na Vikings
2025-09-27 20:26:01
15
Itbotherschris :
why you no follow chase
2025-11-13 00:52:07
0
obagoonyegwu1 :
aro mate xxo
2025-09-19 06:15:25
11
ahmedkamalzamani1 :
shift go close naa,I no dey see anything 😔
2025-09-28 21:26:14
15
To see more videos from user @suny2361, please go to the Tikwm
homepage.