I dun build 3 houses of 60m each with 2 cars worth 56m no one juju God own sure pass
2025-09-21 07:17:11
86
Coded bright🇨🇿🇸🇰 :
but I dey collect 5k Eur I nor do juju 😁
2025-09-20 11:43:52
38
my lips don day rust 💔 :
Them no put hands for anything o na pressure they Wan put people o🤣
2025-10-16 09:26:45
0
twodays1697 :
But E no they last
2025-10-15 06:33:16
0
My Vibes🙊🙈 :
no bi bad thing
na you think say na bad thing
Dem call am bad thing to take deceive us. that na Africa tradition not bad thing.
2025-09-22 09:46:42
19
BIG WAVE :
NO REMOVE YOUR HAND FOR BAD THING O🙌CONTINUE📢...LB🌊🙏🌊
2025-10-16 14:28:47
0
drake milligan :
God is the surest … $100K 3 times I no do soap I no no baba.
2025-10-02 12:47:58
9
dy destiny :
you nor get Grace Na why you dey do juju
2025-09-22 08:03:33
32
PÉREZ :
Share location na bro
2025-10-10 13:07:03
2
kelvin Johnson :
my boss please I need your location
2025-09-22 13:55:47
3
junispicy :
please I need 200k
2025-09-22 06:47:15
0
arab.money001🇧🇪 :
Abeg make Una show man way forward please life no easy with man now ooh
2025-09-21 06:53:35
4
De Don☑️ :
I collect 15k euro i no do juju 🤷🏼♂️God over everything
2025-09-20 18:09:26
4
Pat L :
Baba show me way
2025-09-22 07:43:25
2
Frank :
😂 Juju go take all of them back bro
2025-09-22 14:52:08
9
Larry. :
Boss abeg make una show me location
2025-09-21 21:50:30
1
Onyeodinaka Clinton :
I no wan put hand for bad thing make I the manage this small one
2025-10-16 12:04:54
0
udokalistic :
is only God that will give you 10 naira and you will eat it and have peace of mind...I de tell you with experience... but see is good to go and come so that when others de talk you have something to say.... see all of us will have money but our money won't be equal and as your asking God for money ask him for wisdom too...at time our problem is not money is wisdom....you see wisdom is not in school is only God can give it to you
2025-09-22 11:49:09
6
Prince Bony :
Relax oooo God de bless men pass ur GLE agogo . You don see half a million dollars before as you put ur hand for bad thing so ? Relax oooo
2025-09-21 02:26:39
1
Big T :
Bad thing nor good oooo😂😂
2025-09-20 21:52:06
2
CEO DBO REAL ESTATE AND RENTAL :
Juju Sure 💯
2025-09-22 22:52:31
1
blackeazy2 :
For hotel way them day give one towel??
2025-09-25 11:40:05
6
Z_WIRE :
Give me update for the bad thing
2025-09-21 02:07:38
2
Louis Tochi :
I just buy 1 5 bed room dooplex I no put hand for anything no lvl
2025-09-21 14:37:05
7
@Bmoney :
baba i believe ur voltage but money to put hand for bad no dey 🙏
2025-09-21 02:40:50
1
To see more videos from user @stephenwonder24, please go to the Tikwm
homepage.