As a young man, my solid advise is that you should stop looking for the validation of being loved from a lady, just look at your family, those folks love you to the end of the world.
Love yourself, love your family and work harder.
love and light ✨️💛
2025-09-25 13:25:50
89
evil ice 😈👹 :
Dis hit me
2025-09-30 01:00:39
0
Dharniel✝️✨ :
Man wey use money buy love nor Dey pay finish!!!🙂
2025-09-25 15:26:44
141
New Time ⏰👾🦁 :
na why I nor dey spend pass 3,200 naira on girl
2025-09-25 04:57:21
350
👨💻ŠÜĞÅŘ•ÐĀĎП👅🕴️ :
Try Dey get plenty rizla and filter for house E get why 😔😔
2025-09-24 19:39:54
131
MrSmoothEnergy :
Calculate all you did and tell me
2025-09-25 11:28:09
15
Black_Jay🖤🦍🇧🇪🇺🇸 :
Na only una know wetin una de date oo
2025-09-25 03:00:27
6
👷♂️👷♂️👷♂️👷♂️ :
Na why I gat invest in my sis first
2025-09-29 11:25:51
0
Divine 🚶🥀 :
Omoh see as una de put fear for my mind 😪🥺
2025-09-25 07:58:39
36
~Ola Juwon~ :
SHE SAID I NEVER DID ANYTHING 🥲😏
2025-09-24 22:25:18
52
jamess_khalifa :
“Did i force u to do anything for me”…. Na from my guy babe i first hear am
2025-09-25 19:07:52
0
jollywood :
tell me watin you don do for me
i weak immediately 😂😂😂😂😂
2025-09-25 12:26:33
47
iemmichael :
Na why I no fit trust any girl wey broke up with her boyfriend to be with me.
2025-09-25 02:30:22
20
$tainz :
Always put yourself first
2025-09-25 05:46:17
13
bhinko :
Did I forced you to spend on me?😭
2025-09-25 14:45:22
0
dree Pablo :
why nobody is talking about the tats
2025-09-26 10:39:59
1
Drew :
I nor dey spend pass 5k since I learn lesson
2025-09-25 09:41:52
0
❄️💕Mariya💕❄️ :
The tat on your right shoulder
2025-09-23 14:49:31
4
️UNKNOWN 🚀💙 :
Can we b friends
2025-09-25 14:46:26
0
NO FEELINGS 🔒🔒 :
If i finally get this money i go tattoo all my story for my body
2025-09-25 14:23:44
0
🥀🧜♀️•BABEGURL•🥂♊️ :
View my story 😩
2025-09-25 10:30:05
2
RASHKELLY0209 :
trust issue upgraded 😂
2025-09-25 14:59:44
3
Samiperi Blog :
No girl for this comment section 😂 the matter ko really concern them
2025-09-25 18:06:18
0
💛📿 عبد الحفيظ :
Swears she said did she force me to things for her after 5years😢💔
2025-09-25 14:00:12
0
To see more videos from user @i_hate_girls_999, please go to the Tikwm
homepage.