OMO guyyyy dis thing na update ooo ๐โฆ abeg that pics because of unnecessary billing
2025-09-24 20:03:19
137
เป :
Nah only who know ilorin headquarter go fit relate๐๐๐
2025-09-25 17:09:23
19
๊งเผTAYEเผ๊ง๐๐๐บ :
Na man dey do man ooo
2025-10-01 19:19:15
7
Atanda๐ณ๐ฌ๐บ๐ธ :
Police just Dey use una do daily contribution, if una like make una no go find one military join and enjoy una life
2025-09-26 00:24:47
1
Ayomiwale๐๐โฃ๏ธ :
Guy!!! The day I was arrested in ilorin ๐ฅบ I thought is the end of my life tho cause when we get to their head quarter guy!! The just Dey handcuff boys one guy Dey beside me Dey beg me ๐ฅบ I feel his pain all I can hear from him is that his life don spoil today ๐ฅบ๐ I keep praying to God cause am not involved in anything and they should not put what I donโt know about on me guy I cry ๐๐ฉ๐ฉ but thanks to God I was released but all the boys they arrested us together was jailed guy!! All I can say to young boys is that please stop Yahoo! If you are going to ilorin or passing that place I know the struggle is hard but if they catch you and you reach head quarter ๐๐ And why did I get arrested just because of my phone ooo ๐๐๐
2025-09-28 09:01:33
8
Amanda Johnson :
Who never put this thing for hand no know Wetin God do for am, Alhamdulilah always ๐๐ฅน
2025-09-27 11:27:46
6
รLรWร Sรรร๐น :
Ahhhhh bro, E Sharp ajeh, at yah age you self don dey sitdown with AGBAGBA๐๐๐๐๐คฃ๐คฃ๐๐๐
2025-09-29 07:34:08
4
SMITH BEE ๐ :
Cuban ijoba ๐
2025-09-29 16:16:49
1
แชไนไธไนๅ ใ๐ :
Nah so they carry me for the first time am entering Ilorin ๐this week
2025-10-29 01:25:55
0
Killer Vibez100 :
Omo guy nah ilorin I Dey like these ooo paste there location so that them go carry me self๐๐