@bigkellyfx1:

Favour chaseLord
Favour chaseLord
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 24 September 2025 13:09:42 GMT
212383
23550
523
2141

Music

Download

Comments

ayinlamonet01
☪️ABDUL QOYUM🛐 :
I like as everybody guide online 🙃
2025-11-01 12:02:40
569
salehmuhammed01
$ÜÇÇ££dër ŁØŴĶ£¥💐 :
From 43m to 19.1m God help me 🤲
2025-11-02 08:59:11
21
olayinkaa02
olayinka :
Una guide well oh, me still fighting to see 1M self 😳😳
2025-11-04 06:42:40
0
_michealo1
ASK FOR BIGNAMEACE🏝️ :
Anything below 3m self my heart dey beat fast bruv😭😂
2025-10-31 22:12:51
58
_fortune_01
_fortune_01 :
Omo na una sabi o , 2k everywhere still beans 😂💔
2025-11-01 09:35:06
157
king_berry193
Malik Adejoh :
Can’t wait to make my first ever 1M: so help me God
2025-11-02 18:45:45
20
lizzyroods
elizabeth🌻🌹 :
Don't open it pls
2025-10-31 19:11:54
165
distantstar95
𒁂☠︎𝓑Ł𝓲𝐒𝐒 ҉☠︎𒁂 :
Nah 200k be my own o 😩😂
2025-11-01 17:20:42
38
investor.sammy5
investor sammy :
i swear 1 million dey my uba now 😞 and I get 1.2 for opay I dey fear 😨😨 make e no finish
2025-11-01 09:37:56
27
nifemi_atanda
Akoladepopsin :
So who con dey beg for 2k?😂
2025-11-02 06:00:44
11
aienverse
richard ?! :
Anything below 500 billion headache go hold me for neck … as all of una dey craze 😂
2025-11-01 16:56:43
87
isreal.ebisanine
Isreal Ebisanine :
I no go even try am see 10m for my account 😅I go just fear
2025-11-01 01:10:18
4
swt.coco5
Swt CoCo :
Nd I never see 100k b4 oooh 🥺🥺🥺🥺🥺
2025-11-02 14:57:54
7
justhenry6
🙂🕸️ :
Nigerians you people should come ohh😭😭😂
2025-11-02 08:36:31
5
r__eee54
Reeee Baby!!🥷 :
Omo una get money for this cs o😭😂
2025-11-02 15:39:21
17
kzismart
smu :
I swear few months back I was looking for 1m but now if my money remain 1m nah problem ooo 😅
2025-11-02 15:49:43
3
oba_manyana
⃟ :
I’m scared to have 500k as my last card 💔😔
2025-11-01 14:30:08
6
dagel_jnr
Dagel_ll :
2k last pass 1M😂🫵
2025-11-03 23:33:08
1
samixgadgetshub
SAMIX GADGETS HUB || IBADAN :
I still Dey fight to see 100k as I dey so .. May God help us all 🙏🥺
2025-11-02 13:02:04
1
verified__dc_
VERIFIED DC 🥷 :
Even people wen nor get 20k for Ada de repost 😂
2025-11-01 15:37:06
1
samlewis_42
. :
Anything beyond 70m my mind don dey cut
2025-11-01 09:57:04
5
darkinboy0
darkinboy0 :
I remember that year wey u say if I get 500k I don rich forever but now 😭50k no dey my account 😂
2025-11-01 13:45:07
8
user8213877250729
cassy222 :
Omo guy
2025-11-03 20:45:24
0
omagift57
Omagift57 :
Cheers to us wey never see 100k 😫😩
2025-09-24 18:46:09
17
minolesky7
🌊🦅Minolesky🇧🇷🇹🇷 :
Cheers to us wey never see 50k 😩
2025-09-25 07:00:49
24
To see more videos from user @bigkellyfx1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About