@dera_bby11: Anyways my papa guide 🤧#fyp #viralvideos #sound

❥𝐃𝐞𝐫𝐚💋
❥𝐃𝐞𝐫𝐚💋
Open In TikTok:
Region: GB
Wednesday 24 September 2025 19:00:49 GMT
59966
9410
133
97

Music

Download

Comments

myshyla479
🌹Igboanusi 🦋 :
Me too we no Dey sleep for darkness,we get lamp
2025-09-24 22:04:36
594
jae20244
Jae :
People wey guide no Dey too talk 😏
2025-11-08 07:52:59
24
odogwu8741
Caleb👑 :
Why b say girls wey there papa guide no dey fine … abi na for only my side 😔😂
2025-10-05 03:39:48
25
tashenkbeast
✨ PROSPER💫✨✨JR :
omo 😂 na my papa fault 😂😂😂
2025-09-24 19:07:35
86
kevdan48
kevdan48 :
I will never be poor
2025-11-30 17:53:30
0
24youngthug
Big🦅 Morgan 🆑💱🌴 :
so as I b darkness cover mean say my papa no guide 😏 me way my papa na politician 😎
2025-11-28 10:38:32
0
adorableeeee1
I love my man🙂‍↔️ :
We don hear👍
2025-11-22 12:29:59
0
chief_arobinagu1
High 🔥Chief Arobinagu 👹👹 :
😂 if you dey vex for her. no reason am. Na UR PAPA FAULT
2025-09-25 18:01:08
60
official_onyii0
Official_onyii :
Anyways,her papa guide
2025-11-24 21:13:21
0
stephanie490
S🥹T☠️E👽P💋H :
wetin consin me if your papa guide👀
2025-10-14 10:25:21
0
jacqueline_fx1
Jacqueline :
Anyways my papa guide 😅
2025-10-12 07:08:27
0
rex16781
rex media 🎖📽📺 :
you are living in a mini UK 🇬🇧
2025-11-26 01:21:53
0
slimzinodict0
slim savage :
I no dey sleep 😴 for darkness we dey on big size of candle 🕯️at least my papa no small
2025-11-22 07:13:03
0
manuel_savage_j21
manuel_MAJESTY_👑savage_j21 :
Thanks to your PAPSY🤲
2025-11-21 18:55:42
0
robotic900k
𝕽𝖔𝖇𝖔𝖙𝖎𝖈900ƙ :
Okereke 😥
2025-10-18 23:13:24
0
itzberry72
say hey to kayla❤ :
na my papa I blame
2025-11-23 13:43:17
0
finedivvy42
Divine🥰 :
i too love this gal😩🥰
2025-11-23 18:12:19
1
giftyemma13
Gifty ❤️‍🩹💎💜 :
even me I never sleep for darkness before we dey on candle 😂
2025-11-21 06:49:52
0
francischiagozie4
Francis Chiagozie :
abeg try come agbara ogun state😂😂😂
2025-11-20 20:31:33
0
gurl.lyk.jenny7
Jenny💗 of sweetlife🫦🫧 :
my own papa leave hustle go join cult nw he don turn old taker 😔
2025-11-20 17:36:18
5
derafundz10
🙂‍↔️💕! :
Anyways my papa guide😂❤
2025-10-18 16:12:14
0
ur_girl566
🎀Chelsea🎀🌸 :
U sef nova tire😭
2025-10-05 20:07:18
0
addy474640
Fresh Betty💕😍 :
Same Omo that thing always do me 😎😍😍
2025-11-21 18:43:04
0
ekumarosemary5
Princess Rose🌹💗 :
me wey dey on my phone d do something 4 house even if light dey🤣🤣
2025-11-20 12:33:41
0
dripmuller2
DRIPMULLER :
this guide wey your papa guide
2025-10-15 18:05:25
0
To see more videos from user @dera_bby11, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About