Why so cute🥰🥰 if not I have a man I will have love you to be my man
2025-10-02 19:02:09
13
🕊️Daniel✨ :
Na them dey compete with me but I no even send them 😂😂😂
2025-09-30 22:35:27
146
Apple User458766 :
Baba God it Monday morning a day to remind you say time don Dey go ooo bless me with all my heart desires my mom is still alive to witness my success now but the success never successful dont let her question you that u gave her children but she never chop the fruit of her labor old age don near her
2025-10-06 08:07:24
0
A M G :
When is our wedding?😏
2025-10-02 12:02:27
5
Otunba 1 :
If 10k no small drop AZA
2025-10-01 11:28:50
8
Sonia Afoye :
We no send them oh 😂
2025-09-28 10:30:50
17
Kashmoney :
You no send me keh …u wey be my helper …abeg o
2025-10-06 01:32:57
0
️ :
Ah swear if I send them make I die 🤣💃💃🤣💯
2025-10-02 05:12:48
6
Teetee💫✨ :
I don evn send myslf??! Lol
2025-10-05 12:07:19
2
Okadi official :
I no really send you
2025-10-05 14:35:21
0
NanoTech✅💙 :
Dm for your website designs
2025-10-06 00:38:39
1
toxic girlfriend 🥺💔😎 :
me wey my mama still dei buy pad for 😭😭
2025-10-05 20:54:46
1
••||Dǎǎkyẽ Cãndø••||💡❤️ :
I need a broke girlfriend 😩
2025-10-05 12:56:18
0
DW1GHT_pf :
Me wey Dey fight for my life 😂😂
2025-10-04 07:38:16
1
💕💃 :
Pls can anyone can help me with 5k God bless you pls 😩🤲
2025-10-05 18:14:15
0
abbakarbabs :
God will keep elevating you sir🙏❤
2025-10-02 16:21:51
2
IYORE’S KITCHEN :
At all😂
2025-10-04 21:40:23
0
thatgal_quinnnicky :
Funny enough I don mute of them status 😭😂
2025-10-02 20:12:52
1
HIMA LUXE✨💎🕊️ :
I no sent you o🤭😂😂
2025-10-04 18:46:03
0
GRACEFUL_GEM 💎💧👑🥰✨💫💕🍬🩷 :
In addy to my mom
2025-10-05 18:58:55
0
O🌺L💕I♍️V🤎I💘A💚 :
Try send me 🤭
2025-10-03 22:48:15
2
SPACE BOY 👽 :
Bro I dey play this song like this 😭 I open TikTok first video na this sound which kind coincidence be this ?
2025-10-05 23:19:36
0
ONODU UGO 😎💦🦅 :
I nor really send
2025-10-04 17:48:13
0
Izrael✝️ :
Please sir can you wear my brand🙏
2025-10-02 15:57:48
5
Miss.Melly🥵💋 :
I no send dem papa
2025-10-04 23:06:27
0
To see more videos from user @ekeledirichiukwu, please go to the Tikwm
homepage.