@ogkinvg: #fy #fyp #everywherebuupdate🇰🇭🇰🇭🔥 GOD ABEG 🤲🏿😂

🇻🇳OG NA ASIA 🇰🇭
🇻🇳OG NA ASIA 🇰🇭
Open In TikTok:
Region: KH
Thursday 02 October 2025 02:50:31 GMT
223389
21215
1083
3840

Music

Download

Comments

bosslord204
𝐁𝐎𝐒𝐒𝐋𝐎𝐑𝐃 :
so he later come as a thief in dey night😭
2025-10-03 20:21:21
838
pioval3
PIOVAL :
THIS IS VERYWRONG.STOP MOCKING GOD!
2025-10-03 20:30:38
97
houseofentertainme5
House of Entertainment :
Him wear headset no wonder him no Dey hear my prayers😂😂
2025-10-24 18:58:23
0
ebuka.0
ChiM EBUKA :
Jesus dey on colos mood🤣
2025-10-02 09:25:27
380
lily.brain8
lily brain :
carry that man come Nigeria make I use am collect better money from my mom c
2025-10-03 19:55:15
78
iamtanga
Andol🕴🏽 :
Jesus don tire for una sins 😂
2025-10-02 09:24:34
644
lil.dollars2
FOLLOW ME PLS AM BEGGING U😭 :
Omo that Jesus dey on colos he even put earphone dey patrol 😂😂😂
2025-10-27 18:48:01
0
ife_oma773
Peckythoms🥹💋💕 :
Jesus na ese Igbo😂
2025-10-04 17:52:33
36
prettynata42
Nata 🦅 :
where him dey go sef🤣
2025-10-02 14:04:21
56
wizzy07371
Wizzy07 :
What of if Jesus didn't find this funny?
2025-10-03 20:09:02
35
legacylord3
Legacy lord :
Ara agbala Jesus 😏
2025-10-06 00:24:02
3
ogfredo31
ØG FúÑdS 🦅👻 :
Jesus de Cana mood 😹😹
2025-10-04 20:52:30
1
brightco7
EGOAMAKA :
jesus wan relocate 😂
2025-10-04 22:41:55
1
4by4t1
4by4🍒 :
life is hard😅
2025-10-04 10:25:45
4
zeeboih_magik
Zeeboih :
Jesus k way 😂
2025-10-13 12:39:54
1
ijeoma133
just _ Kate 🌺❤️‍🩹 :
daddy don touch down 😂
2025-10-05 11:32:13
2
tripled6
Triple D interior and furnitur :
Jesus the on colos
2025-10-05 16:43:21
1
aboyskygbagam
Aboysky1 :
with all this mocking, they're still living better and good security, guys think well something is not right
2025-10-04 17:13:06
0
ajonwamikky
CHINONSO :
Jesus inozi Asia?
2025-10-02 11:27:01
3
heiskavan
CALLMEKAVAN :
Igbo sweet 😭😂
2025-10-04 23:28:38
1
justt1prince
PRINCE :
Ara agbala Jesus
2025-10-05 01:00:22
1
cana_affairs1
skyz :
Jesus nobe me oo na him make laff oo 😂
2025-10-24 12:45:19
1
arinzeedoga1
Ayaya nti Ike :
Even Jesus don tire to dey wait for End time
2025-10-04 16:47:55
2
delightboy_
_Iamchisomflex_ :
Na Galilee him dey trek go like this, road too far😅
2025-10-04 12:14:50
2
oglatestman147
Og Latest Man147🖤🖤💛💛🤜🤛🏿 :
Jesus kway😁🤣🤣
2025-10-03 22:06:05
4
To see more videos from user @ogkinvg, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About