@bloggiegee1: #creatorsearchinsights #goviraltiktok #gehgeh

BLØGGÍÉÈ 📿
BLØGGÍÉÈ 📿
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 03 October 2025 07:01:19 GMT
19288
3043
88
166

Music

Download

Comments

lyt..rixky
Lyt Rixky 🥷🏿🐍😈 :
So now if them give me school fees bank go collect 20%?
2025-10-05 14:19:48
3
benjamin.ogbu4
Benjamin Ogbu :
government wey I suppose depend on wan depend on me
2025-10-03 17:22:58
132
coolboi631
cõõlbøi 💙⚓ :
shey u must be earning at least up to 850k Plus na abi no be so nii?
2025-10-05 17:41:13
0
lil.kesh27
LiL 4pF 🦇 :
Bitcoin wallet here we come
2025-10-04 21:38:05
176
xn0.dan
 :
As far e nor concern OPay & PalmPay all good 🙂
2025-10-03 20:51:06
43
bad_person419
️ :
Pack am put for sporty 😂🥀
2025-10-05 16:56:56
1
gift27670
GIFT 💝 :
God we don ready come take us🧑‍🦯
2025-10-04 22:38:16
13
dinvincible0
D invincible😤😁 :
When he reach 3.4k like let me know
2025-10-05 07:09:36
10
naki_blvck
naki_blvck🪫 :
Tax for country way job no Dey 😏 sha na bank go cry curse the go loss customer 😅
2025-10-05 20:08:22
0
lykidg
❖ᴍᴏɴ-ᴛᴀːɴᴀ®❖♠️ :
That means we fit Dey do Nigeria tax refund?🙂
2025-10-05 16:16:30
3
luch971
Lucho :
una want make I adapt my uncle pattern (cash only)
2025-10-03 16:08:54
21
a.j_amb
️ :
Thank God say I get usd account ,nah to go meet my boss give am my usd acct make e dey transfer my salary In dollars
2025-10-05 08:36:35
10
lol523870
Lol :
Them go the debit us like that Abi waiting
2025-10-05 17:13:50
0
brotherman090
brother m@n 👺👹 :
government dey depend on civilian
2025-10-03 21:55:12
6
biggieexchange7
️ :
Government con depend on us 😔☹
2025-10-05 09:36:51
0
fansoffans11
Upgraded🌝🌚🏦🎭 :
Even Government go feel the heat
2025-10-05 11:41:44
0
ellacourtesan0
Courtsanna :
: God we don ready come take us🧑‍🦯
2025-10-05 13:07:50
2
buyniverse
buyniverse :
No be play oo😏
2025-10-05 08:27:26
0
macdonal_verifyblog
Dm For Gehgeh voice note :
Bro check ur messages and reply me o
2025-10-05 08:29:18
1
unfortunately1311
Dc. 15 :
We no go use back again na
2025-10-05 09:38:32
1
onotesp
Francis🚶 :
😂😂 Na to empty my savings make I see where dem won for deduct am
2025-10-05 03:01:21
0
west__internationnal
west__#boi✍️ :
e no concern me sha because all my account I day owe them money maybe if e reach my turn government go help me reduce my dept 😂
2025-10-05 05:11:48
0
d_e_n_dd
. :
So that means we fit de chop our tax refund abi😂
2025-10-03 19:11:46
4
kinglink02
Øg tøpíç 📿☠️ :
una dey really doo 😂😂
2025-10-03 13:07:43
0
unknown980983
UNKNOWN 💀 :
Comot am make u see 😹
2025-10-03 16:10:58
3
To see more videos from user @bloggiegee1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About