one guy sent me 10k last month for cab, I enter Keke from my house reach him junction 500, come order bolt 1500, reach in gate, stay inside bolt till he come outside before I come down 😂😂😂😂😂
2025-10-06 07:21:19
598
My clit dey clap :
She even come u nor happy
2025-10-10 07:29:53
0
King Debby :
She wan come pick u and ur friends 🤣
2025-10-06 15:00:32
381
Blessed Olivia :
Very rugged girl 😭😂😂😂
2025-10-06 20:25:31
81
Mhiz diamond :
She come abi she no come 😂😂😂
2025-10-04 19:27:45
312
Blessing_blaq :
What did men really want 😒she come abi she no come😭😂😂
2025-10-10 15:00:19
6
Project Dreams ❣️ :
the bus self be like 32 coster seaters😂😂😂 my gender why?🥹
2025-10-10 08:55:12
0
Mary dairy/content creator :
I come Abi I no come?
2025-10-10 05:30:01
0
FAYBAE💕💜💞💖🖤 :
Nor vex I used am complete osusu😂😂
2025-10-05 19:45:34
133
VETHAS :
u supposed marry her because she sabi economize😹
2025-10-06 14:41:12
153
Nglove :
If e reach ur turn take cab😂 Wetin do keke
2025-10-04 21:31:02
607
Niffer’s farm :
No vex ,as I book bolt na bus I see o
2025-10-04 17:36:55
63
alvinacollections001 :
🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂😂😂I come meet you Abi I no come🤣🤣🤣🤣🤣
2025-10-10 08:02:08
3
Lovergirl❤️❤️ :
Nor day shout for me 😂😂I reach Abi I nor reach ?😂😂
2025-10-06 19:29:14
18
Luna baebi :
15k for cab wentin do busimo 😂
2025-10-06 06:41:01
76
Sherrybliz795 :
She come your place abi she no come 🤣
2025-10-10 10:58:16
0
ju_mama :
This is a whole different twist 😂😂😂I first think say she chop transport 😭😭
2025-10-06 20:09:04
18
Bby bella🥰😍 :
I dey save money no vex for me
2025-10-10 09:33:33
1
DON :
I ask one aduwawa girl make she enter bolt come, she say she can’t because she Dey fear water 😂😂😂
2025-10-08 10:18:46
12
Sadiyyah2000 :
No vex my love. I just wan support my papa business ni😂😂😂
2025-10-10 06:38:15
2
JESUS BABY ❤️ :
She come abi she no come 😭 what did men really want 😤
2025-10-10 11:01:34
2
silm savage ♈🦅💵 :
nor vex the village just to enter my blood I first tell my mama make no born me there but as she born me there wetting I wan do na 😣😣
2025-10-10 07:38:54
0
GLORY🥀😊 :
Na me be the girl 😭sorry I never open eye daddy 😂
2025-10-06 18:37:00
3
4WHEEL'AUTOMOBILE SERVICES :
na upper girl no worry 😂😂😂
2025-10-06 08:26:04
14
To see more videos from user @callmebelieve723, please go to the Tikwm
homepage.