@jomiloju.u: 😭😂#creatorsearchinsights #fyp #jomilojutalks

JOMI 🌟
JOMI 🌟
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 03 October 2025 17:41:22 GMT
97381
23659
273
4571

Music

Download

Comments

temilade3713
TEMI🥰👅LADE🖇💫🦋🎀 :
Nah man wey deposit go withdraw 😂😂😂
2025-10-04 05:23:32
421
dee_one1232
Timileyin :
I collect gift o😳
2025-10-04 19:48:42
100
soffypeggy8
️🌸 :
Na man wey deposit go withdraw 😂
2025-10-05 04:30:52
6
wura_goldie8
مريم👸🏼 :
Me I buy for my own man o
2025-10-03 23:36:19
10
mosunmola8237
Ire😍🦋 :
I no collect gift on girlfriend’s day so I no dey give anybody gift I no Kuku get boyfriend
2025-10-03 18:32:49
107
xisteen_0
xisteen :
Asedanu awa okunrin po gan
2025-10-03 19:22:00
94
alaka2983
El-Sanusy001 :
Your own girl buy you?
2025-10-05 19:56:36
0
empire_lord24
Empire 💯💯💙🥶 :
I collect gift oo
2025-10-04 19:46:44
2
bimbolalaw
🌴𝙱 𝙸 𝙼 𝙱 𝙾 𝙻 𝙰🌴 :
Oboy dem gift me o🥺
2025-10-04 23:37:34
3
ola__sunkanmi__
️ :
She buy me Scottish loud and backwoods , she con cook food wey make sense con plenty 😩 na wetin them use do boyfriends day for me be that 😭😭😭
2025-10-04 05:27:08
7
khaid_
️Khaid🖤 :
How many likes now👀
2025-10-03 17:45:07
23
ruhna001
🚀Ruhna Boy :
my own by for me o 😂❤
2025-10-05 12:43:34
0
shotbydayo001
Shot_By_Dayo📸🎥 :
My own babe buy me oo😭😹
2025-10-04 02:03:11
9
fadedhope2
️ :
If you look am fast fast you go notice say I resemble seyi vibez 😹😭
2025-10-05 21:37:40
0
tstar0607
ᴊᴀʏ✰🪖 :
Awa ti gba kamuu 😭😂💔
2025-10-05 01:23:11
0
justpeace019
Just peace🦋 :
My babe buy me Boku bread with akara
2025-10-05 12:33:15
0
moe_4pf
Big_Moe😎🥀🥷 :
I collect gift from my woman oo ❤️❤
2025-10-05 09:47:11
0
midey__123
🥹🫶💕 . :
Ewo ni bf ri gbewa lojo gf’s day😒😂🤲🏼
2025-10-04 23:16:04
0
2x_casspar
2xCasspar :
Those girls do meeting na why
2025-10-04 19:45:59
0
ire_ni_moyan69
丨尺乇💕🦦 :
I need a boyfriend
2025-10-05 12:10:01
0
lovelysoul224
Lovely-Soul-234 :
Try dey greet no be you sub for us
2025-10-04 23:16:29
0
onyxplay_z
onyx :
omo na garri I chop 💔
2025-10-04 20:26:02
0
emmanuel.goodness4
Emmanuel🇺🇸 :
no vex me oo
2025-10-03 18:06:02
36
holarleesky.vibez56
D A M O L A 🏝️🤍 :
My babe do me money ooo 😂
2025-10-05 11:29:41
0
damola260
𝔒𝔜ℑ𝔑 :
Awa tako letter nko 😂
2025-10-03 22:10:55
2
To see more videos from user @jomiloju.u, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About