@officiacici: #officiacici #fyp

Turkey Nla🧘🏻 (Cynthia)🍒
Turkey Nla🧘🏻 (Cynthia)🍒
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 03 October 2025 18:12:16 GMT
454260
83921
1106
4738

Music

Download

Comments

ogalucius1
ogalucius :
Me way don build house for your page and Dj dimple own in instagram 😞
2025-10-06 15:37:49
106
lizzygold1436
Cynthia 🌺❤️😊 :
Sometimes I dey forget say I be girl self 😩😁😂😭
2025-10-05 17:54:22
1934
jella1235
Jella🖤 :
you no reach me i fit even become your friend because of nyash
2025-10-12 17:33:14
0
alsinapromzy
✅ :
Ewoo, So una dey like una fellow girl yansh😂😂😂
2025-10-07 05:47:46
100
watomiii
Yourtoxicbabe👽 :
I be nyash addict😂😂
2025-10-05 07:45:59
560
queen.dd28
Queen D :
I like Nash pass men 😩😩
2025-10-06 09:31:59
172
mer_ciey124
Mer CY🤭💕 :
I swear😂 forgetting that I carry mine for back 🤭
2025-10-05 01:55:35
465
danniiellaa0
Misslava💋 :
I no Dey use eye see yansh😭
2025-10-03 18:16:51
1628
bugamaan
Okey d gamer 🎮♥️ :
God abeg u sure I go marry 😂😂😂😂😂
2025-10-05 10:44:16
8
prettyq307
PrettyLittleBaby❤️ :
Make my own just grow na to look am as I dey waka😂😭❤
2025-10-05 09:17:44
82
smarty8144
Vicky baby🌹💋🫶✨ :
Omo hmmmm I carry back and front but I still dey look people on for road 😩😩
2025-10-05 12:51:00
8
ifu_oma1
Oma💕🧿 :
Sometimes na me Dey call my man attention self😩😩😂😂…As a without nyash, I Dey look nyash ee😩😩
2025-10-06 16:58:35
1
mhiztatonic
IBRAHIM ♉️🦍 :
2025-10-05 06:47:05
41
dondimmydgr8t
Don Dimmy :
Omo any man wey look nyash pass me for this life, your life don spoil😫😂
2025-10-08 17:44:36
0
chidimma_70
chidimma_70 :
Am in love with nyash 🥰
2025-10-08 16:07:32
7
m.a.c.k.e.n.z.i.e.68
Miss Mackenzie ❤💅 :
I dey even record send my fellow girls. make I no admire alone😌
2025-10-06 15:36:46
7
sommy8776
Angel🥺💓💞💕🌸 :
Sometimes I Dey even forget say I be girl seff💔😊😂
2025-10-08 23:25:40
1
shanny7119
Shanny :
Me too,,I be like damn girl u got all this nd u still looking 🤣🤣🤣
2025-10-06 03:47:10
4
scott.miller2241
Scott miller :
you and djdipple looks alike
2025-10-11 22:53:49
1
jokerfirstson
TEMIDAYO🎭🃏 :
You and dj dimple for Snapchat Omo I die there 😂🤲🤲
2025-10-07 04:36:16
1
theonlychristianaa
Christy🥶❤️ :
Aunty Cynthia
2025-10-06 19:12:31
0
zurichempire99
zurich :
omo you sure say I go marry like this... una go just dey make person dey change choice everyday 😏
2025-10-06 18:06:40
9
skincarevendorindelta5
Chimzy🍭🍯 :
Fr 😩😂😂
2025-10-06 14:44:53
1
dont_fall_in_love_19
Don’t fall in love ⚠️ :
I carry my phone comot from church once 😂
2025-10-05 10:21:26
3
sweetly_unscripted
sweetly_unscripted :
Then there is me that always comes to your page to see nyash😂😂😂😩
2025-10-05 00:52:41
11
To see more videos from user @officiacici, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About