All this na story ….. just post on ur TikTok story and you’re good to go
2025-10-07 13:25:35
454
la Cruz 4 fun😁 :
I don use TikTok studio run am for boys well well even yesterday
2025-10-09 08:56:22
94
Stephanie Morgan :
We dey package am for Tiktok studio for here Sharp💯💯
2025-10-09 17:05:40
12
DREAM :
Go to tiktok setting and change the tiktok to a business account
2025-10-08 09:34:20
52
• meg the libra • :
Solution don Dey but nah only account wey Dey go life fit work
2025-10-04 23:25:28
116
user77226993000 :
Omo this thing they very simple all my account they work with blue app sharp
2025-10-15 12:17:18
10
mihaela.iusein6 :
Even TikTok studio nor de work again
2025-10-10 09:40:41
42
EMMA :
TikTok studio😁
2025-10-08 05:54:46
23
Ayomide 🏝️ :
all this one nah stress... tiktok studio will do it
2025-10-10 04:37:47
4
Paul :
How to fix restrictons on following
2025-10-09 10:46:23
2
tiktok.com/@hannahforex34 :
I have the solution I swear
2025-10-06 07:56:45
4
Enny_🍀 :
I just dey read una comment.. Otisunmi 😂😂😂
2025-10-08 00:22:28
88
kenzy :
All this things na only for 2 minutes e Dey work 😂
2025-10-08 13:51:57
21
DND :
How person wan take bomb like this
2025-10-13 02:24:20
1
jennnyyy265 :
If your account Dey show this things just spam the 'let us know' then leave am for some minute then come back again and spam then send he go go
2025-10-05 07:02:40
53
D_GREAT LUXURI :
Omor na 50k dem take give me tutorial on this registration. Since then I fire 🔥 messages like mad😂
2025-10-08 03:13:18
21
Uni(que)corn Tarot 444 :
I fixed mine and it working properly 😁🥰 am so happy now 🥰
2025-10-06 17:01:37
5
Travis John :
all these na stories, just login proxy and you are good to go
2025-10-08 22:10:37
3
ashlove994 :
VPN LAT works just set it on UK
2025-10-10 12:44:11
2
btsparkjimin658 :
guy nothing dey work
2025-10-10 15:16:52
21
Olumid :
did it work guys?
2025-10-04 18:49:04
6
️ :
All this one no deh work for it nah TikTok studio you go use fixed ham
2025-10-09 06:29:34
5
🥤 :
If anyone tells you they have solutions to this and they asked you to pay for it my brothers and sisters dem just wan use your money chop nii oo na another update wey hungry people Dey take chop be that since hustle no pay for them
2025-10-08 09:00:24
50
Anabel3491 :
make I teach Una discord investment ABI make I dey go 💱
2025-10-05 11:46:07
9
To see more videos from user @zonehome1, please go to the Tikwm
homepage.