single mother of 2 for different men dey tell me say she never see a guy that worth her🤣🤣
2025-10-07 11:34:13
14
taiwofincH :
Tech pple suppose don create one App wey person fit verify ladies on before asking dem out 😂.Egun elegun App download on IOS and playstore 😎
2025-10-06 20:44:15
216
kore_of_ilesa :
I don do am august 😂😂😂. I post for my status the girl think so nah love she no know I Dey find something to hold 😂😂😂😂
2025-10-06 03:12:03
90
Igbayilolami👑😎😍 :
If you dey fantasy island group ☺️you will no that ladies past worst 😞 inter state cross border olosho
2025-10-07 22:25:09
1
Aerion 💠🧊🥶 :
Funny but truth ❤️❤️😂
2025-10-05 23:16:59
1
Temitope :
Maybe na MKO go Dey post for us now
2025-10-05 17:29:04
106
️ :
na me be investigator for my friends 😹💔
2025-10-07 07:02:20
11
t-girl :
if e don relocate go another place nko😂😂😂😂😂😂😂😂😂
2025-10-07 20:36:45
0
Karma raining heavily :
Best way to go. Next year go hard for girls
2025-10-06 08:46:29
44
teedrea_9 :
Hk database manager 😂😂😂😂😂😂😂
2025-10-06 20:40:47
24
Gbenusi entertainment :
Una go go heaven go marry woman
because if na angel una dey find wey never committed sin
2025-10-07 13:31:02
0
saintego77 :
Nah so I meet one like that she acts so innocent until I saw her on tinder werey nah hookup girl I ask she said it’s the same thing I went there for she too is there doing I just weak 🥲 all my millions 😆😅
2025-10-08 05:43:34
0
Timileyin❤️ :
Naa them go dey say your friend has no right to know anything about your girlfriend except her name 😂😂😂😂 tactics plenty for their hand
2025-10-08 04:01:24
0
Ola_milekan🌚💕! :
Abeg make I post my bby 😔?
2025-10-06 03:39:13
17
🔮LILLY STATHAM ONLY....... :
Funny 😂😂 but truth 💯
2025-10-05 17:38:33
29
damsley 🫀. :
I swear, no be lie 😭😂
2025-10-08 06:09:18
0
Ola_Daddy :
Check the Vin to know where them clear the car and know the history
2025-10-08 05:56:00
0
Alao cash 💸🥰 :
Bloggers 😩😩🤣🤣🤣🤣
2025-10-07 09:07:20
3
KHUDHUS MOORE 🎖️🏆 :
If I don post you for my Whatapp and nobody talk but if your past bad dem go tell me 😂
2025-10-05 22:17:42
13
—Abimbola💞🧚🏻♂️❤️🩹 :
lol 😂
2025-10-05 12:26:52
8
21 :
God Abag make hooks no use us settle down 🙏🏻
2025-10-07 08:00:15
5
LOST SOUL😩 :
Omo you go remember her past you go first begin to sweat inside AC omo🥺🥺🥺
2025-10-07 15:32:38
4
Rasheed Aweda Sunday :
am single
2025-10-08 05:08:56
0
To see more videos from user @mkomedia4, please go to the Tikwm
homepage.