@heis_isreal12: @JUNIOR FUNDZ💳 @gotpaidtheotherday38

𝕀 𝕤 𝕣 𝕖 𝕒 𝕝 💳
𝕀 𝕤 𝕣 𝕖 𝕒 𝕝 💳
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 05 October 2025 15:09:09 GMT
164896
25003
353
3590

Music

Download

Comments

omodolapo24434
BLACK🧑🏿‍🦲BOY🦅💫🖤 :
U don use God beg God before ?😌😹
2025-10-13 14:55:27
342
luv_vicky2
ꨄprincess :
I clam no negative energy from this post
2025-10-13 17:57:28
109
lusajr7
Bathlo🎭 :
This talk no be play 😂😹💔
2025-10-06 18:30:45
304
ayo_benedict
Ayo :
Guy 😂and I no even remember when I offend am o 🤦🏻
2025-10-12 19:22:09
89
trenchkid.2525
Collins 26 15 :
A message to juju boys
2025-10-06 21:35:15
106
saga_gsd
SAGA_GSD :
omoh I just dey ask for forgiveness on top wetin I know nothing about 😭
2025-10-13 07:35:17
36
dfw_a.n.g.e.l.a
dfw_a.n.g.e.l.a :
No be my portion abeg 😭💔
2025-10-13 07:23:15
116
bellavista1924
🌴🫧𝓚𝓪𝓲𝓭𝓪🫧🌴 :
And I no be bad person oo😭
2025-10-13 12:14:26
5
kiddish010
~Li!_k’dish :
That god nah silent killer 😂🤞🏿
2025-10-12 18:27:01
6
userangeldaniels
Angel🌺 :
Wetin I dey reap now, I nor know when I sow am😭😭😭
2025-10-13 12:14:51
31
billi_1230
BÍLĹÍÕÑZ🎉❤ :
Make God pity person na this lesson don do🥲😂
2025-10-13 13:19:04
20
sunny.richie12
Sunny 🌞 🪖🧌 :
😁Who need inheritance updates and format
2025-10-12 23:37:46
6
bigkingfundz
Kingsley :
God Dey vex for Nigerians😂😂😂
2025-10-12 18:38:49
49
__ehizo__
Ehiz :
Ajeh
2025-10-14 13:15:47
0
biggest1jay
WHO’S JAY🀄️ :
Make una help me beg am😂😂😂
2025-10-12 22:32:55
0
heis_isreal12
𝕀 𝕤 𝕣 𝕖 𝕒 𝕝 💳 :
Fr 😂
2025-10-06 18:49:50
34
golden_1son
golden_1son :
He give you money to feel comfy 😂
2025-10-12 18:19:24
8
tekena.thehood
ꪻꫀᛕꫀꪀꪖꪻꫝꫀꫝꪮꪮᦔ :
How you take escape the punishment?
2025-10-13 13:39:39
0
itismaro4
💔$aiπT👽🌍 :
on this segment 😂
2025-10-13 18:19:49
1
jessy_52
JESSY🥀🚩🏳️‍🌈 :
Person don beg God tire ??I no really do anything bad oo 😭 but bad people wey Dey around me just Dey progress
2025-10-13 08:15:23
4
raptor_jnr1
𝔸𝕐𝕆𝕄𝕀𝔻𝔼 💪👑 :
Omo Ehn 😔
2025-10-14 00:09:22
0
daniyoung708
*Lost—Boi 💔👨‍🦯* :
I never know Wetin do my life Ajeh repercussions from left and right without doing juju 🥺😔
2025-10-13 13:12:47
7
yeah_mide
yeah_mide :
Na once I commot repost😂😂
2025-10-13 19:37:36
3
clad_chicly
Clad_chic :
Make una share update!!! Na die I Dey
2025-10-13 16:43:46
0
imole.dc7
BRIGHT 📸 :
I Dey tell you 😓
2025-10-13 13:31:32
1
To see more videos from user @heis_isreal12, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About