Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@blackheartofughelli: Relationship na achievement o😂@🅰️L♏️IGHTY LARRY ✝️ @🏝️🦅Bright✨🚀
blackheartofughelli
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 06 October 2025 09:22:00 GMT
404343
37527
2394
1423
Music
Download
No Watermark .mp4 (
4.14MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
3.28MB
)
Watermark .mp4 (
7.54MB
)
Music .mp3
Comments
G🥰o🌸l🥹d :
Phone way i go swap immediately 😂
2025-10-08 07:07:21
1439
Benny💕💕💕 :
Give me all my opueh back too.
2025-10-09 08:20:13
109
Lady divine🌹🌼 :
I love this 😂😂 this should make girls go wise and buy their own things
2025-10-08 10:12:08
1240
. :
I nor sure say boy fit collect phone wey he buy for me sha , dem nor born am well
2025-10-08 09:31:49
56
️YN Emmy🪼🤬 :
Body just de sweet me 😭😂 I don collect 4 wigs and 16pro last week😭😂 bro relationship na investment
2025-10-08 07:02:43
1018
hïs shylã♥️🍫🥺 :
na for who no get big brothers 😂 thank God Dem plenty way day my back 😂
2025-10-11 18:44:39
5
ꨄGꨄ🥹🎀🫧 :
Even who no fit buy xr for girl dey repost 😂😭
2025-10-08 12:15:39
180
Riri 🥹🌸💕 :
Who dey date all this boys sef 😔😒??
2025-10-10 13:47:13
9
Linda :
How u go buy 16 for girl ? Wetin do 11 and Xr
2025-10-08 11:53:58
127
️ :
when una dey secondary school una nor gree wear socks oo
2025-10-08 08:24:19
598
🥀 :
If my name no go Dey the receipt 🧾 no buy am 😹
2025-10-06 13:21:45
124
Angela💕 :
If e reach ur turn no add small money swap m as dem Dey give u 😒
2025-10-08 17:11:12
5
📿✝️KESH✝️📿 :
The step no too much for the phone??
2025-10-06 10:44:52
756
️ :
The girl no go fit see this post, cause she no get phone again 😂😂😂😂😂😂
2025-10-08 11:40:33
206
blackheartofughelli :
I saw the comments 😂
2025-10-08 05:50:09
130
ANNABEL🤍🎀 :
Omo date who get sense, o go reach gold my ex nor take one😊
2025-10-08 07:55:43
42
christabel.is.fine.asf🫧💕 :
Even people wey nor get money to chop repost😂
2025-10-13 10:28:09
4
nita_emmanuel :
As una no get work
2025-10-08 06:53:16
62
Sexyy _Black🫠🖤 :
See Wettin una Dey date as boyfriend Godforbid.
2025-10-09 20:19:12
0
prettycny123 :
Thank God say na me buy my phone ooo
2025-10-08 13:02:45
6
🕷️ :
Na make I no fit allow boy buy me phone 😂
2025-10-07 15:51:08
8
ADEDOYIN👻💞 :
If e reach your turn allow boy buy phone for you 😂😂 wetin do man 😂😂
2025-10-10 13:46:32
2
H E R :
Na why I no Dey allow person buy me phone.
2025-10-07 01:40:15
108
Luna vee :
True love gives without expecting anything in return. When you take back gifts, it means the love was never pure in the first place.”
2025-10-09 06:56:46
2
Evidence :
Make I guide make boy no collect phone from my sister
2025-10-08 08:09:41
175
To see more videos from user @blackheartofughelli, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
Bây giờ thấy có Trịnh Nghiệp Thành, mặt rất thư sinh nhưng múa kiếm, đánh võ nhìn cũng khá có lực😁😁😁 Xoay kiếm không cần kỹ xảo cũng mượt!!! #foryou #Ngô_Kinh #Tiêu_Ân_Tuấn #Lộc_Hàm #Dương_Tử_Quỳnh #Lưu_Diệc_Phi #Trịnh_Thiếu_Thu #Triêụ_Văn_Trác
Carrying younger me everywhere i go and making her proud ❤️🩹✨ #littleme #youngerme #glimpseofus #innerchild #adventuretime #selflove #fypage #foryou #childhood #disney
tamam mı bebis :)
น้ำยาเช็ดคราบมัน Rabito ตัวช่วยแม่บ้านยุคใหม่ สะอาดง่าย ไม่เปลืองแรง🧽✨ #rabito #rabitothailand #rabitoclean #น้ำยาทำความสะอาดคราบมัน #ห้องครัว #คราบมันในครัว
Gojo Zin #mlbbkh #mlbbtiktok
#CapCut ASEAN!! for those who don't know what asean is it is Association of South East Asian Nations and it is to bring our people together!! #asean #south #east #asia #edit #capcut #brunei #singapore #malaysia #indonesia #philippines #vietnam #thailand #myanmar #lao #cambodia #bruneitiktok #idk #hi #blindly_flower #hehe #fyp #fyppppppppppppppppppppppp #fypシ゚ #bruneifyp #sgtiktok #sgfyp #malaysiafyp #indonesiafyp #philippinestiktok #vietnamtiktok🇻🇳 #thailandtiktok #myanmartiktok🇲🇲🇲🇲 #laotiktok #cambodiatiktok
About
Robot
Legal
Privacy Policy