@eatwith_temi: Brownies still much available for delivery….😛Reviews plenty 😂😭#foodvendorsinlagos #foodiesoftiktok #relatablememes #lagosfoodvendor @TikTok
Say no to Brownies.....3 days I no fit pull up 😢😢😢 just dey laugh Up and down 😂
2025-10-17 13:39:07
3
️__chysomm🌸 :
The brownies dey reduce weight??
2025-10-15 22:49:33
16
kiki_of_lagos28💖🌹🌺 :
How much for the brownies 😂
2025-10-09 19:29:09
102
xclusivewinie :
Be like you add colos?😏🙄😂
2025-10-15 22:28:21
58
🦋Ewa_oluwa🩷😘💯 :
E Dey make person sleep nii oo
2025-10-16 14:46:34
1
Ola Luxury Wears👗 :
Omoh the day I ate this brownies with bullet I enter cloud 9😩 the story long 😂😂
2025-10-16 14:07:46
2
Oyindamola :
Abeg wetin be brownies
2025-10-10 22:23:38
42
Tʀᴜsᴛ Tʜᴇ Pʀᴏᴄᴇss 💡 :
She's pretty though.
2025-10-09 12:45:16
463
Kha lifa🇳🇬🇬🇭 :
I slept for two days and woke up in my family house and nobody was smiling 😏
2025-10-10 16:49:00
116
yomide355 :
How much abeg? I wan go astray at this point 😭
2025-10-10 20:01:32
3002
CHEF MIMI KITCHEN :
Omo I no fit chop this again oooo d day I tried it. all I was hearing was RAN AWAY 😩😩😩😩
I carry my phone put for microwave 😩😩
omo na so so RAN AWAY I DEY HEAR. I can't take this again 😩😩
2025-10-10 20:04:58
57
Big_kossy_ :
Omo na once I paralyze I wasn’t feeling my legs.. I just Dey beg God say make I walk again I go serve am 😂
2025-10-10 22:23:05
52
Comfort :
Giri ti gbe o 🤣🤣😭💔
2025-10-17 12:31:19
2
@Doxologyofficial :
màfì dìdo bàti e jè😩😂😂
2025-10-16 15:14:15
0
Chelsea 🇳🇬 :
I need the brownies
2025-10-10 22:11:17
353
Dfw.chidinma🤭❤️ :
I Dey sell, I Dey ikorodu 😂
2025-10-10 21:03:19
3
akoredebest2 :
Ari omokurin tolé fi oko sidi werey😹😹
2025-10-10 00:31:57
6
Adebayor :
I need the brownies anybody
2025-10-17 14:24:37
2
Fav🍷❤️🩹🇧🇪 :
Na once she turn ibe 😂😂😂🙄
2025-10-11 02:21:01
6
BIGGEST HOTTIE 🦋💵❤️ :
Na only me never taste this thing ?😭😂
2025-10-11 00:57:22
14
️️ :
Girigiri gbe Werey 😹
2025-10-10 15:22:48
2817
christopher_8942 :
Pls was the advantage ma know before I buy
2025-10-09 13:15:50
13
OlaWale🍀 :
She too fine for this abeg make una no Dey stress her😂
2025-10-09 13:16:45
1729
To see more videos from user @eatwith_temi, please go to the Tikwm
homepage.