the girl can't break up just like that ,
Benz is involve
2025-10-10 22:39:34
261
MUFASA 🦁 :
So nah the guy dey cheat lol 😅😅
2025-10-10 08:25:25
814
Chinonso :
Relationship without cheating no the sweet 🤭
2025-10-10 09:29:51
257
CHRIZZ :
Abeg wetin Sharon later talk, I hear when she talk say she dey sleep😂
2025-10-10 09:20:22
461
user87949650702 :
why the girl no breakup 😂😂😂😂😂
my genders ehhhh
2025-10-12 13:15:18
42
kiss and tell :
I believe the guy is not cheating just that he don't want his girlfriend to see is private chats, you know Yahoo guys have private chats asper money now
2025-10-10 13:50:17
59
WHITEORACLE🧜♀️💦(ZANDYMAMA) :
Even me as a gurl I love what the guy did😒……. Nah only mugu go wan make this beautiful relationship scatter😒…So far say the guy Dey take care of me what’s there🤷♀️, n he knows his boundaries🤷♀️, he put me first right! So oo💁♀️🥰…… nah guys wey no send ur feelings go give u his phone at this point I swear 👌…..
2025-10-10 20:55:19
67
❤️Miss~Rebecca❤️💐 :
Any single person here 😩
2025-10-10 08:40:50
88
Beauty by Hefty💇♀️😍🛍️ :
Even the girl wasn’t ready to drop her phone so everywhere good☺
2025-11-02 01:24:30
10
Silver j Pearl :
If na girl do this one now, the story go long o,issoright 😏
2025-10-10 19:35:16
150
🫧💞Yòũř Ďãmśẽl🥹💞 :
The ending part😂You Dey go na😂😭💔
2025-10-10 08:42:29
72
Sandra Bullock :
The pressure increase or decrease ?😂😂
2025-10-10 12:33:34
34
celebrityengr001 :
with GLE 😂
2025-10-10 09:10:26
79
riike67 :
The girl self dey cheat
2025-10-12 11:03:01
14
Oyinkan Ade’s collection 🥰 :
Is the end for me 😂😂 you Dey go nah😂
2025-11-24 08:48:29
1
BVNKY BRIZZ 🌷 :
una dey leave me for here oo 😂😂
2025-10-10 16:27:05
3
mia.eddie789 :
Who noticed say Stevho Dey cover nose 👃 the man mouth Dey gba 😂😅
2025-10-10 08:47:34
2
K.i.N.g.💀EnteR🇨🇦 :
The guy no go loss anything
2025-10-10 18:52:04
34
Peacemoneycutz :
You Dey go nah, dey go 😂😂😂
2025-10-10 08:24:33
30
Kings 🤴 :
bro cant afford to loose his relationship now😁
2025-10-10 10:26:04
17
💐MIDE💐 :
As how this part 2 locate me nah so my helper go locate me
2025-11-18 07:34:24
2
🎉🎉Odowgu Rich Rhomanzy 💸🔌 :
You Dey go spoil something relationship
2025-11-22 05:08:06
1
Amaka uche :
whatapp for Wat me as long as u dey give me attention at all Moni dey involved ooo me self even if I agree I go check him balance transfer some funds
2025-11-22 10:12:33
1
thaddeuswalter458 :
person way dey drive GLE no dey explain anything give any girl 😡
2025-11-11 22:59:32
3
Lizzy baby :
guys am single
2025-10-11 19:10:42
1
To see more videos from user @stevho_osha, please go to the Tikwm
homepage.