I cook fried rice on Sunday, oga reject food go order same fried rice from eatery. Till today e still dey order🤭for this house?? If I cook nor be my mama born me😂💔😂 no 1 has the monopoly for madness.
2025-10-14 18:38:14
148
uniquefaithyy :
So a grown man should be begged to eat food? Thank God I came with this generation
2025-10-14 06:17:09
2214
Helen’s beauty 💄💅 :
My fellow woman shout POWER
2025-10-12 22:02:10
478
IMMACULATE Adeola chioma :
send me go village keh, I go divert to Abuja 😁
2025-10-14 17:00:48
163
🧞🧚♀️Hero Empire 1🧚♀️🧞💦 :
Why u carry u wife go village and u no Dey cheat
2025-10-15 01:50:50
0
You go chase woman comot she will just go rent another apartment dey shayo😅
2025-10-14 08:58:24
2000
Favour Richie :
My friend husband pursue her back to her parents house she rent house that same day🤣🤣till today e still Dey beg
2025-10-14 05:17:48
639
shugas.pop :
Na revenge for our mothers 👀
2025-10-14 09:40:40
357
_HRM_Prada_ :
So make we come suffer wetin our mothers suffer before???
2025-10-14 06:43:03
1353
pretty oma 🙈💞💫 :
Next generation go worst pass make nobody sha stress my daughter 😂😂
2025-10-14 05:59:17
1009
Ugom😉🥴🤒 :
Thank God I follow this generation come life😹
2025-10-14 06:52:03
211
Alora Buccaneer :
The outside wey she go no be body go tell her? No be ashawo many single mothers dey do now
2025-10-14 14:49:22
1
morenikeji❤️❤️ :
this is satisfying 😂😂😂
2025-10-14 08:53:58
76
Sundress vendor in Lagos🛍️ :
If na me marry my papa ehnn the werey for cry blood walahi talai🙂
2025-10-14 21:36:20
121
bel❤😘 :
I too love dis generation 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
2025-10-14 12:05:39
59
Ursla :
Just follow your fellow man. Problem solved
2025-10-14 11:27:20
224
Mirabel 🦋 :
Them no know say now some women Dey pray for there husband to pursue them 😅😅😅😅😅😭
2025-10-14 12:47:18
35
Marvellous :
Shege never even start😂
2025-10-14 15:26:51
50
👑DEGODDESS👑 :
2025-10-14 04:46:36
635
🫦 :
My aunt is married but has her own house where she goes to during the weekends to chill with friends.
2025-10-14 17:17:33
73
vickysom09 :
Una never see anything o 😂😂
2025-10-14 08:49:57
46
sxmmy ✨ :
Una never see anything…Egusi for Egusi
2025-10-14 08:43:52
64
To see more videos from user @excess.power, please go to the Tikwm
homepage.