Nah when I’m broke I go just dey dress to afford see finish
2025-10-23 07:20:12
103
NotyoursTm :
When I get money I dey dress low key when I broke I dear gara tan with cloth 😂
2025-10-14 15:28:40
98
Wuraola 450 :
Na the coth wey I de wear dey confused my enemies....
2025-10-27 06:53:34
6
temmypretty💋❤😍 :
This is so me I never buy clothes this year and I Dey dash people money buy for my kids and foodstuffs 🥺🥺🥺 ordinary pant and bra Dey hard me to buy for myself 😭
2025-10-23 08:13:55
13
IBADAN PERFUME/BEAUTY VENDOR :
As you Dey buy cloth, buy perfume join ooo 🙏
2025-10-24 07:00:47
40
Blingzz :
E wa ra aso lodo @ayoblingzz o ❤
2025-11-01 10:00:13
0
Exclusive beauty salon@fk :
I buy clothes till dem name me ashawo, just because I used to look good. you will hear,shey e pass dis hairdresser work wey she dey do ni.
2025-10-29 11:35:50
0
Ola♎️🌹🎀 :
Ounje, aso, skincare ati bata to dara 😂😂😂
2025-10-17 20:57:53
50
BUKZAM FASHION EMPIRE :
I no fit play with that , with nice perfume.I don't joke with my skincare too.Even if nah only gaari I drink comot for house, we're good to go......
2025-10-24 08:29:28
11
PRESTIGIOUS HAIR&PERFUME :
And wig
2025-10-31 10:48:44
0
Enny :
If no be say I Dey buy cloth down ma ti se esin 😂
2025-10-16 12:35:03
22
Prettyrascal☪️🕋 :
Guyyyy na true o
2025-10-26 12:31:45
1
1028_ fashion store :
Buy clothes o🥰❤️🙏
2025-10-23 11:33:10
1
Aysha Humaira✨ :
True talk aje 😹🤭
2025-10-23 07:35:12
1
@Homodarasimi139 :
my hubby go say🥰🥰🥰🥰I no sabi anything dan to buy cloth
2025-10-23 11:33:52
15
DEBIMPE_MODESTY :
Buy Abaya from me oo👏👏
2025-10-24 07:13:16
2
KOREDE✂️OSOGBO FABRICS VENDOR :
I sell fabrics in Osogbo oo
2025-10-23 08:46:13
1
ikoroduthriftnightwear :
Please help me tell them ooo make them buy thrift nightwear’s at affordable price location is lagos Ikorodu
2025-10-23 08:20:56
1
ABAYA👗SCARVES🧕VENDORS IN OJO :
Buy Abaya oo❤️🤲🏻✅
2025-10-23 11:03:52
4
ST STORE || WEARS IN LAGOS :
Ehn ehn
I talk am😂😂
2025-10-23 11:41:12
1
Anike :
Okay 😃
2025-10-25 15:25:26
0
To see more videos from user @olacaaash, please go to the Tikwm
homepage.