@phryday_bmx: #onthisday

Friday Elisha Moyse
Friday Elisha Moyse
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 13 October 2025 11:14:42 GMT
244345
11584
965
1242

Music

Download

Comments

iiiamroman
YO ᖇOᗰᗩᑎ :
Regardless of who u are and how many of you are there, u can’t try that with me
2025-10-15 08:07:46
947
gym.gymm0
gymjimm :
Why I no Dey see the kind problem 🥺
2025-10-15 12:23:33
294
matt110577
Daniiiiii :
shey wetin u do good?
2025-10-16 08:15:24
0
iam_opeyemii
Abdu’razaq :
The way I go first slap you ehn…
2025-10-14 22:04:00
1035
mrawesome921
Mrawesome92 :
Find that guy and say sorry bro it was not his intention to spoil your efforts and it was an accident person like me go change am for you sharply
2025-10-13 23:52:17
42
ugo9451
Ugo :
Me I go sha come back so I go know you well 💯
2025-10-16 10:50:59
0
smog_lugard
SMOG_LUGARD :
Nah this kin wahala I Dey Fyn
2025-10-15 11:50:54
97
mayol891
Juju 🧌 :
The thing pain am? But nor try am for Benin oo dem go sell that bicycle 🚲
2025-10-13 21:56:37
424
kadima_btc
🌴BĮG-ĶÃĐÍMÃ🌴 :
d fact that I watch this video last year 😂
2025-10-14 19:33:45
478
goodgod330
STAY PRIVATE 📌 :
Why i nor dey jam this kind people
2025-10-15 11:45:09
181
danielilo450.d
Hyoscine 🌿 :
Come and try it with me, wo, you go know scores😒😒
2025-10-16 12:16:14
0
blessedsinnerq
Dera wrought iron designs :
you get luck
2025-10-15 19:40:41
0
freshmhed
RM :
Chai I just wish say na me this kind thing go happen to one day, I pray for this everyday
2025-10-14 10:28:18
230
big_ivie
´¯ 🎀 𝐼𝓋𝒾𝑒 🎀 ¯ :
Na comment section una power reach😂😂yen yen😂😂
2025-10-15 22:17:04
4
richmond_gnf
RICHMOND😈 :
Hmm I no go gree oo bro
2025-10-15 19:43:11
0
tobdan1
Tobdan :
Ajeh you go see bicycle run😂
2025-10-14 20:03:33
62
austindarka7
Austin darka :
I no go talk anything till i see better stone 😂😂😂
2025-10-14 18:32:40
211
leppgoldd1
LeppGoldd1 :
Try am with me,Naija confra go first update your story sha 😂. Small thing I don comot 400
2025-10-15 20:33:31
5
bigsly03
Sly✝️ :
why you kickam nah
2025-10-15 12:12:53
0
munalee32
𝓞𝓬𝓽𝓸𝓫𝓮𝓻 27💫 :
E no go easy for two of us that day
2025-10-14 21:27:30
123
hesblack_
Martins🫀 :
God please don’t test my patience with a situation like this cause I’ll fail
2025-10-14 23:13:48
73
osas_gnf
𝗦𝗢𝗟𝗢𝗠𝗢𝗡🐐™️ :
I remember this video 😭
2025-10-15 16:39:22
1
onlyliveonce09
ACCOUNT DISABLED :
E go be like say them just do you for Eiye 😂💔
2025-10-15 11:48:04
0
ghimbowell_
𝒢ℯℴ𝓇𝑔𝒾🤍👻😈 :
Omo I been watch this thing last year 😂😭. U don post am again anger don come 😂
2025-10-14 19:02:56
2
To see more videos from user @phryday_bmx, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About