Allegedly we hear say Ronnie dey bed wet 😂
Allegedly the car wey caddy teddy dey brag for TikTok dey pressure girls na married man give am and na juju means she take get am😂😂
Allegedly we hear say b-lord cast VDM gbola
Allegedly many recent iphone 17 users dey regret cause wetin be flex now don turn to regret cause them need to explain say them own na real one say e get dynamic island abi wetin Dem dey call am
allegedly we here say yellow fish to like gbola she dey take an from small boys😂
Allegedly Allegedly Allegedly 😂😂😭
2025-10-17 17:54:37
49
0 2 4 0 :
What’s the meaning of bed wet pls?😹😹😹
2025-10-16 04:03:13
103
𝐅𝐢𝐫𝐝𝐚𝐮𝐬 𝐀𝐤𝐡𝐢𝐠𝐛𝐞★ :
Kwasia 😭
2025-10-16 07:45:18
3592
Stephanie ♥️ :
Weekend wey go sweet nah from Thursday u go know 😂😂
2025-10-16 05:01:31
1323
𝓑🎀 :
I don tire on Ronnie behalf😭😭😭🤣
2025-10-16 00:39:48
1832
🖤🏔️ejiwyth🍃🪺 :
White teeth 💯
2025-10-18 04:55:21
0
🦋🫧𝒰𝓃𝒾𝓆𝓊ℯ_𝒷ℯ𝒾𝓃ℊ🫧🦋 :
Make person explain for me from beginning nah😹
2025-10-16 13:37:26
21
Amarachi🥹🦋 :
And I been the bed wet too oh 😭😔
2025-10-16 21:06:35
6
Iyanu🌸🫧 :
Body tea pour for bed 😞
2025-10-16 08:34:33
289
sekki bea❤️ :
Omo gist just Dey fly like water😂😂😂😭😫
2025-10-18 05:41:50
1
Mars 👸✨💕 :
Tina ???😭😭😭😭
2025-10-16 02:16:32
50
𝐘𝐞𝐦𝐢💕🥷 :
Who go Ronnie me😔
2025-10-16 17:19:04
44
𝒟𝐼𝒜𝑀𝒪𝒩𝒟🧸ྀི :
Let's be friends 🥺Anyone?
2025-10-16 12:25:23
11
Uluvtina💕🖤 :
With that kain Nyash?😔
2025-10-16 14:17:35
57
Bekee 🤎 :
Full gist dey my story
2025-10-16 07:25:12
21
Ike Oluwa❤️🦋🥀 :
Body is tea dey bed wet😭 be like the tea too hot😭😭🙌
2025-10-16 15:29:12
6
𝔇𝔬𝔯𝔦𝔰 🥀💕😘 :
Na Ronnieiscariot 😂😂😭
2025-10-16 16:05:17
1
🦋D I V V Y🦋 :
Search bar 😩😹😹,ija awon omo Cape Town bawo 😂😂
2025-10-17 20:24:12
1
Nailed by ibk....Moronke :
Na bad things una dey like spread 😂😂😭😭 omo why am i pitying her
2025-10-16 07:56:37
155
OLAMENTOR 🥷😈 :
God abeg as I wan sleep this night abeg no let me roonie for bed 🙏
2025-10-16 21:50:30
53
Prisca🌺🤍🫧 :
Body tea Dey bed wet keh?😂😂🤭😭
2025-10-16 15:15:01
318
Tayo🇳🇬 :
Zionnn😂
2025-10-16 19:47:55
5
To see more videos from user @wh0s.tina0, please go to the Tikwm
homepage.