you go first increase your phone brightness make you fit hear her well 😂
2025-10-16 12:10:07
2799
ATANDA DC 🧃 :
Everywhere go first wetin ?
2025-10-18 19:03:26
52
. :
Abeg oo😭🤣🤣🤣
2025-10-18 21:39:00
0
HUMBLE🥴🙂 :
headache go first hold u for preek 😅
2025-10-16 17:12:57
105
Wizzycute :
Na for who no guide 😒😒😂😂
2025-10-18 17:28:02
25
Legend 👌✌️ :
I just dey suspect the girl i nack three days ago, i wan give de girl i-pill she say she dey go drink am for her house 💔🥹. Since then my mind never rest😭. God Abeg o 😏
2025-10-16 19:16:35
85
EVIL ZEEKO ☠️👻 :
Everywhere go first do wetin 😹😂??
2025-10-18 13:45:51
11
Jessy💕 :
Everywhere go first blur 😂😂
2025-10-16 18:22:42
974
samueyjohn❤️ :
Jesus headache oo💀
2025-10-18 09:32:47
118
reflex olamide :
My babe done tell me this kind thing I first dey think how I wan take run comot from Lagos 😂😂😂😂
2025-10-17 20:44:03
36
oxblood :
na that time u go remember say u have a long way to go 😭😂
2025-10-16 18:20:09
54
YHUTEE____ :
The guy on black de focused, nothing concern am 😂😅😂
2025-10-16 14:03:41
389
Princewill😈🔋 :
Na once u go minimize tiktok 😂
2025-10-16 16:22:54
857
Marlian_Son :
2025-10-16 15:17:53
68
DADDYBLAQ :
abeg comot am i go pay 7 million
2025-10-18 15:16:26
31
WIZZZY🏀🌴 :
The norms just Dey read comments de laugh😂
2025-10-16 20:40:48
50
Bäby~Cändy😈💜 :
Una wey dey read dey laugh
una good morning ooh😂😂😂
2025-10-17 07:48:17
42
Burger Fx 🇨🇳🀄✡️ :
breathe in, breathe out first 😂😂😂
2025-10-16 11:20:30
295
achalugo🥰🥰 :
am I the only one who fakes pregnancy whenever am sick 😂😂
2025-10-18 09:10:56
4
Faustina🌸🩷 :
That one na for guy wey send you😂😭
2025-10-16 19:17:50
69
Samantha :
Na big royal get this caption 😂😭😭😭
2025-10-17 16:37:30
125
August 17 🔗🥰 :
nor be for boy wey love he girl😂
2025-10-18 16:03:13
2
A:)🥺🧚💕 :
Everywhere just do wetin again?😅
2025-10-17 20:26:34
8
DE KID EMMY :
You go first off data 😂
2025-10-18 08:51:52
23
Empire 🥀👿 :
Then menstrual pain for spinal cord 😂💔
2025-10-18 09:30:15
6
To see more videos from user @mocxie.ii, please go to the Tikwm
homepage.