@sydneyshocker465: #chroniclesofshocker #fybシ #hospital #newbornbaby

sydneyshocker465
sydneyshocker465
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 17 October 2025 07:12:24 GMT
650271
44183
2378
13334

Music

Download

Comments

show.boy656
SHOW BOY :
Na so dem take swap me from adeleke’s family carry me give who i know know
2025-10-17 11:29:41
2615
phinadilyz
Very Bad Person.🎃 :
Some DNAs that proves negative sometimes it’s not by cheating nah hospitals Dey swap babies
2025-10-17 10:34:50
3319
zaraking4378
Zara 🌴 :
nor be only Nigeria hospital oh this thing they happened mostly in foreign countries allegedly as a black man if you are sick don't go to the hospital alone
2025-12-05 13:58:57
0
_hakim040
𝕛ꪖડρꫀ𝕣✨ :
If I dey anywhere if my wife wan born I must they inside labour room with her
2025-10-17 13:03:35
626
aishaatelier3
AISHAATELIER ✂️📍 :
😒😒 na so them swap me from Dangote......
2025-10-17 15:42:10
1045
de_melissa0
️ :
If you check those people working in that hospital e no go pass the igbos
2025-10-17 15:58:09
108
soft_life______
soft_life______ :
😹😹 Emi idan na why I stay with my wife for labor till she born na my eyes the baby comot na my eyes they clean as they Dey watch ham I done shaply notice one birth mark for her body 😂😂 incase if they wan change my beautiful baby . But make we no lie woman Dey try e no easy to born una be boss 😫
2025-10-17 12:29:52
413
sixtunesoflagos02
sixtunesoflagos02 :
Any hospital way no go gree make I dey on standby through my wife delivery… I no gree… we go get the agreement from the very first month way I come register my wife for their hospital…. I go dey on standby through out… because immediately a woman deliver dey Dey dey weak and exhausted , and not fully conscious of their environment… so me go dey standby with my woman when the time comes
2025-10-18 08:07:56
129
fargiz_the_saluki
Nas :
now another man go do DNA test thinking their wife cheated
2025-10-18 00:01:10
282
cryptoemmanuel04
Sledge :
the night my wife gave birth I dey the corridor as she born I carry my son . I video am check am well .While my wife was unconscious. i no won hear story😂🤣.
2025-10-20 06:50:58
115
xietaisi
NAMDOL 🇨🇳 🇳🇬 :
That’s how I got sick oo.. went to the hospital .. got hospitalized and then spent 1 night .. I didnt want to spend second night there because I was already feeling okay and felt like I’d complete treatment at home.. when the nurse came in for my morning dose I told her with or without the doctor’s approval I must go home that day.. and she said “the doctor has the final say”. Omo afternoon came and she came to give me my afternoon dose .. I told her I am already ready to go home.. she said after this injection you’d go home.. after taken the injection and all..few minutes later , I started feeling dizzy.. my head was spinning like I want to pass out I was struggling to stay awake because I don’t want to sleep at that hospital my instinct already warned me to not sleep there the second night.. so I tried staying awake … thank God someone came to visit me at the hospital so I begged him to take me home… Omo… cut long story short .. immediately I got home I fell on the bed and slept till midnight …
2025-10-19 12:10:29
16
nogurlliketrez
nogurlliketrez :
DNA should b for both parents Biko plz no man should secretly go and do dna and start creating chaos 👌just tell ur wife u both go simple
2025-10-17 11:50:50
463
lord_cruze
lurd_cruzz :
smart girl. my wife go sleep before Dem even give any injection seff😳
2025-10-17 16:44:57
97
gabbyperry90
Gabbyperry90 :
Omo most of the DNA saga Wea swapper babies from hospital o
2025-10-20 14:16:46
1
amhisdesire
Adiaha -ita 🌹 :
I was seriously in pains after labour,but de way I take dey shine my eyes dey look all de corner nurse dey carry my baby go ehh,the were like madam stay steel let us clean you up well,Omo I couldn't take it,I no no when i voice out say abeg come clean my baby for my front 😂😂😂de nurse provoke say wat do u mean,I say aunty nurse come my front abeg mk I see wetin i tear my toto for abeg e no easy 😩
2025-10-17 20:49:18
30
itz_meena08
AMEENA JAMES :
let's make this video go viral ......tea or coffee
2025-11-14 06:54:14
3
lumeous595
Lumeous :
na today I know say abi adenuga family 😞so them swap me 😂😂
2025-10-17 11:55:48
37
oga_investor
oga_investor :
CCTV Camara too cost for Nigeria?
2025-10-17 14:11:55
107
gtpop01
gtpop01 :
If my wife wan born na me with am go Dey inside the room. I go Dey with am until we go house. No doctor go tell me make I go outside. I go even hold my wife hand when she Dey push. 😏
2025-10-17 14:34:56
111
horlarvisuals
HORLARVISUALS :
na so they swap me because my attitude dey different from this family of mine.
2025-10-21 03:26:51
0
rgdjay615
MickyJay :
You post the woman without posting anything about the hospital? 😏😏😏 What is your message now, say make we no dy enter any hospital again abi? Why not post the nurse or the hospital name?😏
2025-10-18 08:40:24
5
ifeoma655
Deborah 655 :
Naso dem take swap me from Elon musk family enter Naija till today 😭🤣
2025-12-04 22:48:05
1
samueljimoh703
Samuel Jimoh :
Mention the name of the hospital so people will know
2025-12-04 22:21:24
2
richgod_arena
Richgod_arena :
Person go hospital for Delta state, for minor issues, he reach house die…. Dem check, Doctor don remove Kidney…
2025-10-18 07:45:15
11
ajoke8624
✨ajokebaby✨🔥 :
Nah so then swap me from tinubu 😂😭
2025-10-19 14:45:58
1
To see more videos from user @sydneyshocker465, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About