Enter house no be less privileged men dem day talk about
2025-10-17 18:45:04
181
FASHION DESIGNER IN BENIN :
Make e first change your phone 😂
2025-10-17 11:54:53
81
Jane💐 :
For u wey no de see food chop 😁😂
2025-10-17 13:49:15
62
MaMa❤️💫💝 :
Howfar check him phone he fit don change the girl phone as he no gree change your phone u no sweet again 😂
2025-10-17 15:34:08
23
K.I.M🍒 :
Tell dat ur husband so to first package this una room first🤭💔
2025-10-17 21:01:27
21
Neyra Vee💫💕🥀💅 :
If the car no carry your name you go still carry am??enter house you no get talk 😹
2025-10-17 11:10:03
17
Shewa :
Who be this self
2025-10-17 08:55:20
9
Cillia’zSweetTreat 🔥 :
Enter house 😂😂
2025-10-17 09:51:15
8
ruthlessnora8 :
I keep saying it, it is ur husband that owes you loyalty not a single girl. Women shouldn’t be men centered like this na we can do better. I mean for him buying her a car shows he disrespects u and instead of u to fight ur dog 🐕 u are busy dragging a girl.
2025-10-17 15:55:49
6
🌿Vanessa Gilbert 🦅fc 🇱🇨 :
No be your husband them Dey talk about
2025-10-17 16:00:33
6
Mummy joanna&Jayla🎀💖 :
Na Wetin u find u Dey see for cs so😂😂
2025-10-17 20:43:02
6
🌹Abigail🌹 :
you husband when never fit buy you new phone one buy person motor 😂😂
2025-10-17 18:19:33
4
Thrift vendor in benin city :
Omo side chic plenty for comment section ooo😂😂😂
2025-10-17 16:46:11
3
Big Tracy💕🙈🥹 :
Understanding wife😔 enter house abeg, make he use the money change ur phone first😒
2025-10-18 10:18:07
3
endowed :
U neva jam madam jst rest
2025-10-17 20:33:29
2
racheeyadeyemi :
If you sweet your man no go go outside
2025-10-17 13:59:56
2
LASTBORN -PHARMBLESS :
😄😄😄😄😄😄😄😄 he don buy for u wen he go dey buy for the girl
2025-10-17 18:41:22
2
❤️💋🤩 SimplySteph🥰💋😍 :
una dey para o for comment section 😂😂😂😂😂😂😂😂
2025-10-17 19:36:09
2
godsgift30bg :
Madam chain your community preek ,na una husband nor get respect for una 😂
2025-10-18 01:53:11
1
AISIDA❤️🥰❤️🥰🌹. :
I go too collect am 😂😂😂😂because I no fellow person own 😂😂😂😂
2025-10-19 01:36:29
1
Kaz-Cruz🌹 :
See who Dey shade person, God abeg o 😂
2025-10-18 11:32:51
1
JC_fashion :
As long as he buy for me if he like make he buy for sidechick nothing concern me . My pain go be when he buy the one way pass my own
2025-10-17 18:11:46
1
Mrs ifedayo💍🥹💕 :
Comment section what’s going on here 😁😁
2025-10-17 19:08:32
1
thriftbyjoy59 :
Madam no be for here ooo as you Dey collect your husband Dey collect too no be everybody when dress fine normal
2025-10-19 08:46:55
1
ToryHub😜 :
Shebi you see as dem de curse your husband because of ur carry talk 😂
2025-10-17 18:55:09
1
To see more videos from user @maureen2038, please go to the Tikwm
homepage.